God have mercy

Date: 14-07-2012 6:36 pm (11 years ago) | Author: rashy jonez
[1] 2 3 4 ... 7
- at 14-07-2012 06:36 PM (11 years ago)
(m)
Its so sad dis days u see female pictures(half naked)on d internet or even on d street u see em walking around half naked...i rememba those days when u gatta work so hard to see a woman nakedness...but now u dont have to anymore they put it rite at ur face u can look as long as u want...The fear of God is the beginning of wisdom ladies....most ladies have lead some men into destruction...

Posted: at 14-07-2012 06:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
- mizcollins1 at 14-07-2012 06:46 PM (11 years ago)
(f)
very true!! but then again we still have plenty decent woman!!
Posted: at 14-07-2012 06:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 14-07-2012 07:21 PM (11 years ago)
(m)
Poster no come spoil my show oooo..,cuz I dey like em dat way................na d open boot gurls I like pass cuz some dey get black  pointers while some dey get double lane.....they say na stretch mark.............odas dey get wetin I no fit define but stil dem get mind dey open am............but me I no dey complain shaa....I dey luuk em like dat

Posted: at 14-07-2012 07:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 14-07-2012 08:55 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 14-07-2012 07:21 PM
Poster no come spoil my show oooo..,cuz I dey like em dat way................na d open boot gurls I like pass cuz some dey get black  pointers while some dey get double lane.....they say na stretch mark.............odas dey get wetin I no fit define but stil dem get mind dey open am............but me I no dey complain shaa....I dey luuk em like dat
Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-07-2012 08:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 14-07-2012 10:11 PM (11 years ago)
(f)
Comot your eyes for their body...
U guys are the cause of it elf..if u guys were paying so much attention to women by viewing how they dress bla bla bla..they wouldn't have be trying so hard to impress y'all....if women dress like nun na.,una go dey call women virgin Mary ...saint..or holy holy...Abeg poster..remove your eyes of become blind na

Posted: at 14-07-2012 10:11 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- youngrashy at 14-07-2012 10:31 PM (11 years ago)
(m)
Well I don talk my own
Posted: at 14-07-2012 10:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 15-07-2012 12:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: mizcollins1 on 14-07-2012 06:46 PM
very true!! but then again we still have plenty decent woman!!
haaaahha, show me one na
Posted: at 15-07-2012 12:31 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Beauti4 at 15-07-2012 12:37 AM (11 years ago)
(f)
I think u should leave them alone
Posted: at 15-07-2012 12:37 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sayiyke at 15-07-2012 07:29 AM (11 years ago)
(m)
@HopeA23, you should know that the women that walk round ALMOST naked are the ones trying SO HARD to be noticed. They feel that when that go that way, that would attract attention. And it's working for them. But the case remains if it's 'a good or a bad' attention that comes their way. But I know that as you make your bed, so you will get to lay on it.
@you that is saying that men complain when they see girls dressed well, that a VERY UNWISE excuse. Please you girl can now go completely Nood. They started complaining that you're no longer showing enough, they've seen all that old show. They are waiting for you to lead the way for girls to follow.
Posted: at 15-07-2012 07:29 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 15-07-2012 08:19 AM (11 years ago)
(m)
i  c
Posted: at 15-07-2012 08:19 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- gimac at 15-07-2012 08:31 AM (11 years ago)
(m)
i have learn to mind my business,it is a naked age
Posted: at 15-07-2012 08:31 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 15-07-2012 08:36 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Beauti4 on 15-07-2012 12:37 AM
I think u should leave them alone

no one is holding them,
Posted: at 15-07-2012 08:36 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 15-07-2012 08:53 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on 14-07-2012 10:11 PM
Comot your eyes for their body...
U guys are the cause of it elf..if u guys were paying so much attention to women by viewing how they dress bla bla bla..they wouldn't have be trying so hard to impress y'all....if women dress like nun na.,una go dey call women virgin Mary ...saint..or holy holy...Abeg poster..remove your eyes of become blind na
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 15-07-2012 08:53 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 15-07-2012 08:53 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 14-07-2012 07:21 PM
Poster no come spoil my show oooo..,cuz I dey like em dat way................na d open boot gurls I like pass cuz some dey get black  pointers while some dey get double lane.....they say na stretch mark.............odas dey get wetin I no fit define but stil dem get mind dey open am............but me I no dey complain shaa....I dey luuk em like dat
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-07-2012 08:53 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 15-07-2012 08:56 AM (11 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 15-07-2012 08:56 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Treasure2 at 15-07-2012 09:11 AM (11 years ago)
(f)
 Cool Cool Cool Cool
Posted: at 15-07-2012 09:11 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 15-07-2012 09:19 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 15-07-2012 09:19 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Treasure2 at 15-07-2012 09:32 AM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 15-07-2012 09:32 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 15-07-2012 09:34 AM (11 years ago)
(m)
what shall i say for this generation of the nakedness
Posted: at 15-07-2012 09:34 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- gimac at 15-07-2012 09:39 AM (11 years ago)
(m)
we are heading to naked age
Posted: at 15-07-2012 09:39 AM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 7