Chaiiiiiii Oyibo gurls (Page 3)

Date: 23-07-2012 11:10 am (12 years ago) | Author: Emmanuel Tawah
1 2 [3]
- Treasure2 at 24-07-2012 10:36 AM (12 years ago)
(f)
Make black man no dey carry them now.
Posted: at 24-07-2012 10:36 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 24-07-2012 10:37 AM (12 years ago)
(f)
Na black man give them the power to dey molest them now
Posted: at 24-07-2012 10:37 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Emmandazie at 24-07-2012 11:40 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 24-07-2012 10:36 AM
Make black man no dey carry them now.
We go do how naw? With this cold hia, how we go fit stay so?Huh?Huh???
Posted: at 24-07-2012 11:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 24-07-2012 11:43 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Emmandazie on 24-07-2012 11:40 AM
We go do how naw? With this cold hia, how we go fit stay so?Huh?Huh???
Oh, na dem dey help the cold Huh?Huh?Huh?   You no get blanket again???...Na una say make dem take una dey do ye ye
Posted: at 24-07-2012 11:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions