WOMEN. 21 WAYS TO LOVE UR HUSBAND!!! (Page 4)

Date: 24-07-2012 6:51 pm (11 years ago) | Author: cliff bran
1 2 3 [4]
- Frb2015 at 25-07-2012 09:12 PM (11 years ago)
(f)
All i can do is laugh.. so whats 21 ways to love your WIFE!!
Posted: at 25-07-2012 09:12 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Idbabe at 25-07-2012 09:13 PM (11 years ago)
(f)
interpo777:
MEN RE HARD TO GET, SO RESPECT THEM IF U GET ONE

Go and sleep joorr, who dey deceive U̶̲̥̅̊? Men full road just like women full road but wife/husband ȋ̝̊̅§ scarce. Shikina
Posted: at 25-07-2012 09:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 26-07-2012 09:10 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-07-2012 09:10 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Sophyrocks at 26-07-2012 12:23 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on 25-07-2012 09:13 PM
interpo777:
MEN RE HARD TO GET, SO RESPECT THEM IF U GET ONE

Go and sleep joorr, who dey deceive U̶̲̥̅̊? Men full road just like women full road but wife/husband ȋ̝̊̅§ scarce. Shikina
No mind am! E fit go talk dat nonsense for girls wey no dey see men at all. but for we wey dey see dem lyk water na blabb e jst dey blabb. if men scarce,y e be say girls of nw dey get more dan one boyfrnd?? y e be say for girls inbox na only guys msg fulll dere?? y e be say some guys dey force demselves on girls wey don already get boyfrnd?? abeg make we hear word. afta dem go say som girls desperate n na dem dey contribute to am as dem dey talk say men scarce. mctewwwwwwwww.

Posted: at 26-07-2012 12:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Idbabe at 26-07-2012 01:44 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Sophyrocks on 26-07-2012 12:23 PM
No mind am! E fit go talk dat nonsense for girls wey no dey see men at all. but for we wey dey see dem lyk water na blabb e jst dey blabb. if men scarce,y e be say girls of nw dey get more dan one boyfrnd?? y e be say for girls inbox na only guys msg fulll dere?? y e be say some guys dey force demselves on girls wey don already get boyfrnd?? abeg make we hear word. afta dem go say som girls desperate n na dem dey contribute to am as dem dey talk say men scarce. mctewwwwwwwww.

Babe ur right on track,  dem full ground tro way sef
Posted: at 26-07-2012 01:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 28-07-2012 09:12 AM (11 years ago)
(m)
ok ..i see..
Posted: at 28-07-2012 09:12 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kelechi86 at 31-07-2012 01:35 AM (11 years ago)
(f)
i do all
thanks
Posted: at 31-07-2012 01:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 31-07-2012 04:57 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Idbabe on 26-07-2012 01:44 PM
Babe ur right on track,  dem full ground tro way sef
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-07-2012 04:57 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chicco77 at 13-09-2012 09:54 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 13-09-2012 09:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]