Baked beans (Page 20)

Date: 30-03-2009 1:07 pm (15 years ago) | Author: bob peter
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 55
- skarfies at 23-04-2009 06:55 PM (15 years ago)
(m)
ASK YA NOISE NA...//.//
Posted: at 23-04-2009 06:55 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 23-04-2009 07:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 23-04-2009 04:21 PM
Quote from: quinzee4me on 23-04-2009 03:22 PM
hehehehehehe, i cant stop laughing hehehehehehe i am just imagining all the guest gulping the odour in silent heheheheh!!!!!!.........


my stomach sef dey turn me e be like say i inhale am too

which odour?Huh?Huh?Huh?Huh??
BEANS /AKARA MESS NA....ABI U NO DEY SMELL AM
Posted: at 23-04-2009 07:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 01:20 PM (15 years ago)
(f)
BEANS /AKARA MESS NA....ABI U NO DEY SMELL AM

no abeg tell me how e dey smell heheheheh

or u wan make i mess 4 ur mouth
Posted: at 24-04-2009 01:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 03:28 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 01:20 PM
BEANS /AKARA MESS NA....ABI U NO DEY SMELL AM

no abeg tell me how e dey smell heheheheh

or u wan make i mess 4 ur mouth
no b 4 my mouth u go mess ooo
Posted: at 24-04-2009 03:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 04:25 PM (15 years ago)
(f)
u sure?
Posted: at 24-04-2009 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 04:47 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:25 PM
u sure?
mouth wey u go kiss Huh?Huh?Huh?
Posted: at 24-04-2009 04:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 04:51 PM (15 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmmmm which mouth shey d one wey i dey c for here or the photocopy?

u no well e beta make i go kiss madman
Posted: at 24-04-2009 04:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 04:53 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:51 PM
hmmmmmmmmmmmm which mouth shey d one wey i dey c for here or the photocopy?

u no well e beta make i go kiss madman
c y u don mad...remain make dem put u 4 motuary
Posted: at 24-04-2009 04:53 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 24-04-2009 04:56 PM (15 years ago)
(f)
omat i fit born ur type 3 put for house

na u dey supose put for motuary becos u dey look for who go kiss u and no be me u c

photocopy like u
Posted: at 24-04-2009 04:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 24-04-2009 05:01 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: quinzee4me on 24-04-2009 04:56 PM
omat i fit born ur type 3 put for house

na u dey supose put for motuary becos u dey look for who go kiss u and no be me u c

photocopy like u
chop and clean mouth like u
Posted: at 24-04-2009 05:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 25-04-2009 03:24 AM (15 years ago)
(f)
huuuuu!!!offer 4rm omat to quin ..accept na
Posted: at 25-04-2009 03:24 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- LadyBig2009 at 25-04-2009 12:42 PM (15 years ago)
(f)
hahahahahahahahahahahahaa...this one is tooooooo funny!!!!!!!!!!!!!!! lmao
Posted: at 25-04-2009 12:42 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:41 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 25-04-2009 03:24 AM
huuuuu!!!offer 4rm omat to quin ..accept na
WICH OFFER?
Posted: at 27-04-2009 06:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:43 AM (15 years ago)
(f)
d lips na
Posted: at 27-04-2009 06:43 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:44 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:43 AM
d lips na
BUT U KWN SAY I PREFER UR LIPS 2 HER....
Posted: at 27-04-2009 06:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:46 AM (15 years ago)
(f)
hahhahaha!!oya come here
Posted: at 27-04-2009 06:46 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:48 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:46 AM
hahhahaha!!oya come here
english or french kis?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 27-04-2009 06:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:49 AM (15 years ago)
(f)
english kiss dey ni?anyone u prefer am gud at all types
Posted: at 27-04-2009 06:49 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- omatseye at 27-04-2009 06:53 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-04-2009 06:49 AM
english kiss dey ni?anyone u prefer am gud at all types
what about tongue licking?Huh?Huh?Huh???
Posted: at 27-04-2009 06:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-04-2009 06:55 AM (15 years ago)
(f)
ooh okayy oya come here hope ur tongue is long n soft if yes dats gonna be awesome
Posted: at 27-04-2009 06:55 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 17 18 19 [20] 21 22 23 ... 55

Featured Discussions