Proudly a Moslem (Page 2)

Date: 29-07-2012 3:54 pm (11 years ago) | Author: Abba Abdullahi
1 [2]
- abubakarzain at 7-08-2012 08:29 PM (11 years ago)
(m)
i agree with you  poster 200%
terrorist are nt muslim even if they claim Islam



all dis crises are setup for our beloved poor people

Posted: at 7-08-2012 08:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 7-08-2012 08:37 PM (11 years ago)
(m)
Na u sabi

Posted: at 7-08-2012 08:37 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 7-08-2012 08:46 PM (11 years ago)
(m)
I wonder if dia is no religious forum 4 NP again.........even admin sef no care 4 dis forum anymore......small time now dem go carry dia crisis enta hia...,den e go turn 4rm religious 2 tribe just like oda forums 4 hia..........e don dey reach d time wey I go leave dis place 4 d pple wey sabi........make I dey watch una 1st

Posted: at 7-08-2012 08:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 7-08-2012 09:22 PM (11 years ago)
(m)
Abeg tell cuz am thinking of leaving this forum self

Posted: at 7-08-2012 09:22 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 8-08-2012 02:04 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 8-08-2012 02:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 8-08-2012 02:21 PM (11 years ago)
(m)
Allahu Akbar....... Ashadu laillaillallah Wa Ashadu Ana muhamadurassulullah!!!

Posted: at 8-08-2012 02:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 8-08-2012 02:40 PM (11 years ago)
(m)
abeg jossy , anytym u wan pack comot no 4get 2 give me small sign.
Posted: at 8-08-2012 02:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 8-08-2012 02:47 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 8-08-2012 02:47 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 8-08-2012 05:23 PM (11 years ago)
(f)
Ma load no big to pack so I fit carry am like fulami pipo de follow una anywia una wan go**dancing*

Posted: at 8-08-2012 05:23 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-08-2012 08:36 PM (11 years ago)
(m)
Abi

Posted: at 8-08-2012 08:36 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 8-08-2012 09:45 PM (11 years ago)
(m)
make we dey watch admin 1st b4 dem go talk say we wan impeach person..........but na so GEJ no take BH serious until dey overtake everi bodi 4 everi tin...........,even 4 dis forum I no knw who be moderator again...........I still dey com hia just bcuz na dis forum carry me enta NP

Posted: at 8-08-2012 09:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 8-08-2012 09:47 PM (11 years ago)
(m)
really ?

Posted: at 8-08-2012 09:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 8-08-2012 10:00 PM (11 years ago)
(m)
rreeaallllyy ?

Posted: at 8-08-2012 10:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jublow at 8-08-2012 10:40 PM (11 years ago)
(m)
Nyc post...i hope d unbelivers undastandz diz
Posted: at 8-08-2012 10:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 9-08-2012 06:54 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 9-08-2012 06:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 9-08-2012 11:21 PM (11 years ago)
(f)
Delete dis post oooo cos d forum bulldozers ar relocating to dis forum small small to start a tribal abi religious war here... Who is d moderator of dis forum sef?

Posted: at 9-08-2012 11:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 10-08-2012 12:28 AM (11 years ago)
(m)
wetin aboki and aisha dey find for NP?
KWEKE
Posted: at 10-08-2012 12:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 10-08-2012 04:07 AM (11 years ago)
(m)
please go to religion forum ur post go make sense  there
Posted: at 10-08-2012 04:07 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-08-2012 02:13 PM (11 years ago)
(m)
tell ram well abeg

Posted: at 10-08-2012 02:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 10-08-2012 07:35 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 10-08-2012 07:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2]