THE DOG FART! (Page 2)

Date: 05-04-2009 12:09 am (15 years ago) | Author: Abang Edward
1 [2] 3
- Toks-E at 8-04-2009 03:00 PM (15 years ago)
(m)
hahhaha

Posted: at 8-04-2009 03:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 03:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: emmymth on  6-04-2009 10:52 AM
Quote from: stephmike on  5-04-2009 07:38 PM
men dat was funny Cheesy Grin
i lyk ur bed 4 one.U go stingy oh,dis one wey ur bed no go contain anoda person
if im fit contain anoda persn,
wetin 4 happen?

Posted: at 8-04-2009 03:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennycynth at 8-04-2009 03:59 PM (15 years ago)
(f)
Gwhy u 4 giv am ur sister

i think de bed go contain both of dem
Posted: at 8-04-2009 03:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:03 PM (15 years ago)
(f)
lollz
Posted: at 8-04-2009 04:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- michybaby at 8-04-2009 04:04 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on  5-04-2009 11:12 PM
9ice kè?
Na 2face he 4 b na,
u no hear say dem don post d tin b4
b4
 b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4!!!!!!

u too dey complain!
Posted: at 8-04-2009 04:04 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: michybaby on  8-04-2009 04:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-04-2009 11:12 PM
9ice kè?
Na 2face he 4 b na,
u no hear say dem don post d tin b4
b4
 b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4!!!!!!

u too dey complain!
u jst wan mak i notice u abi?
Ok i don c u o.

Posted: at 8-04-2009 04:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:12 PM (15 years ago)
(f)
ggggggggggggggggwwwwwwwwwwwwwwwwwhhhhhhhhhhhhhhhhyyyyyyyy, na who u dey notice 4 there
Posted: at 8-04-2009 04:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- michybaby at 8-04-2009 04:18 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Gwhy on  8-04-2009 04:11 PM
Quote from: michybaby on  8-04-2009 04:04 PM
Quote from: Gwhy on  5-04-2009 11:12 PM
9ice kè?
Na 2face he 4 b na,
u no hear say dem don post d tin b4
b4
 b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4
b4!!!!!!

u too dey complain!
u jst wan mak i notice u abi?
Ok i don c u o.

BIG HEAD!
Posted: at 8-04-2009 04:18 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:20 PM (15 years ago)
(m)
Michy,No mak my baby catch u o.

Posted: at 8-04-2009 04:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:21 PM (15 years ago)
(f)
who get big head, na hedwizzy u dey follow talk? @michybaby
Posted: at 8-04-2009 04:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:25 PM (15 years ago)
(m)
Ask am o?.

Posted: at 8-04-2009 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Edwizzie at 8-04-2009 04:25 PM (15 years ago)
(m)
@Iphie. You never talk wetin i do you.
Posted: at 8-04-2009 04:25 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- michybaby at 8-04-2009 04:28 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: iphie on  8-04-2009 04:21 PM
who get big head, na hedwizzy u dey follow talk? @michybaby

i go talk wetin i want talk. i dnt care if ur his babe or whateva! HE GET BIG HEAD.
Posted: at 8-04-2009 04:28 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:28 PM (15 years ago)
(f)
srry my person, but na as michybaby call big head i cum knw say na u she dey follow talk but she no spell ya name well
Posted: at 8-04-2009 04:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:29 PM (15 years ago)
(f)
michybaby, lets goo outside, headwixzzy follow, oya lets dance..........orieo4kasibe
Posted: at 8-04-2009 04:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:33 PM (15 years ago)
(m)
Iphie Michy
iphie Michy
iphie Michy

Posted: at 8-04-2009 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:34 PM (15 years ago)
(f)
we want to do cat fight, me nd michybaby
Posted: at 8-04-2009 04:34 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- michybaby at 8-04-2009 04:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: iphie on  8-04-2009 04:34 PM
we want to do cat fight, me nd michybaby

e beta make u no cross my side, bcos na disapear u go disapear. Tongue Tongue
Posted: at 8-04-2009 04:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Gwhy at 8-04-2009 04:40 PM (15 years ago)
(m)
U b magician,mami H20, or Mamalawo?

Posted: at 8-04-2009 04:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 8-04-2009 04:41 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: michybaby on  8-04-2009 04:37 PM
Quote from: iphie on  8-04-2009 04:34 PM
we want to do cat fight, me nd michybaby

e beta make u no cross my side, bcos na disapear u go disapear. Tongue Tongue

chei u n dey look face, look my own o, dis face dey give old man convulson, nd ectopic pregnancies myocardial iscahemia, so be carefoolish o
Posted: at 8-04-2009 04:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3