Bad Market: Ramadan Slows Down Our Business – Prostitutes Laments (Page 3)

Date: 03-08-2012 10:15 am (11 years ago) | Author: aadex kebella
1 2 [3] 4 5 6 ... 12
- emnoeasy at 3-08-2012 10:04 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: BendelArmedRobb on  3-08-2012 06:43 PM
Brown new dance , Brown new dance .. galala no dey do dem again ,Swo na e be de New Dance    Grin Grin Grin   Naija una too much !!!,coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
you talk finish begging dey laugh, wetin dey make you laugh? na only TB JOSHUA fit handle your case, Brown new dance , Brown new dance, you carry come today, tomorrow e go bi old dance, old dance. I hell youoooooo
Posted: at 3-08-2012 10:04 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- emnoeasy at 3-08-2012 10:06 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: toibeli on  3-08-2012 06:52 PM
This means that most of their clients are moslem(s) Shocked
correct
Posted: at 3-08-2012 10:06 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Neglito at 3-08-2012 10:08 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  3-08-2012 07:16 PM
But is it possible for a woman to bed 10 men in day bc i am confuse Huh?

Come to Amsterdam's red light district you'll confirm that a woman can phyuk 50 men in one single day.
Posted: at 3-08-2012 10:08 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emnoeasy at 3-08-2012 10:11 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  3-08-2012 07:16 PM
But is it possible for a woman to bed 10 men in day bc i am confuse Huh?
na your follow women go ans dat question 
Posted: at 3-08-2012 10:11 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- ILOVEIT at 3-08-2012 11:36 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on  3-08-2012 04:49 PM
ILOVEIT, my reason for feeling sorry for men is this, at the end of the day, one man will carry her to his house as a wife now......so sorry.

oh,now i get you.

Posted: at 3-08-2012 11:36 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- proly at 4-08-2012 12:14 AM (11 years ago)
(f)
nawooo ashy no be work
Posted: at 4-08-2012 12:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 4-08-2012 12:28 AM (11 years ago)
(m)
hissed

Posted: at 4-08-2012 12:28 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- denmal at 4-08-2012 12:30 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 4-08-2012 12:30 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kalven at 4-08-2012 12:55 AM (11 years ago)
(m)
edo girls again....
Posted: at 4-08-2012 12:55 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mkpume22 at 4-08-2012 01:37 AM (11 years ago)
(m)
Naa wa o ! 123456-16 honeypot no de pain them ? Shocked
Posted: at 4-08-2012 01:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mikolo17 at 4-08-2012 02:16 AM (11 years ago)
(m)
i dey wonder the kind man wey go marry this kind people.
Posted: at 4-08-2012 02:16 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- imaria at 4-08-2012 02:32 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: kalven on  4-08-2012 12:55 AM
edo girls again....
God punish u 4 dat ur  mouth na only edo state dey deir no be igbo pple dey make ashewo pass for lagos inshort all over africans contry
Posted: at 4-08-2012 02:32 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 4-08-2012 03:00 AM (11 years ago)
(m)
SO ABOKI BE THE CHIEF PATRONIZER... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin..
Posted: at 4-08-2012 03:00 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NZOGWU at 4-08-2012 03:36 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: imaria on  4-08-2012 02:32 AM
God punish u 4 dat ur  mouth na only edo state dey deir no be igbo pple dey make ashewo pass for lagos inshort all over africans contry

Sharrrrrrrrrrrap Uneducated broke-ass.Poverty and under-achievement has beclouded your reasoning and sense of judgment,who is igbo,do you know the boy then prove it ,old cumslut cumdumpster .

Posted: at 4-08-2012 03:36 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Asyansunzyto at 4-08-2012 04:03 AM (11 years ago)
(m)
Good for them
Posted: at 4-08-2012 04:03 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mickky21 at 4-08-2012 04:34 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 4-08-2012 04:34 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Ecto at 4-08-2012 05:04 AM (11 years ago)
(m)
That is Market 4 U


Ask d Ibo guy

It can be tough at times!
Posted: at 4-08-2012 05:04 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- malvin2525 at 4-08-2012 05:33 AM (11 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 4-08-2012 05:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- darlin2u at 4-08-2012 05:55 AM (11 years ago)
(m)
Na wa o!!! sex has become early morning breakfast in Naija? who den will solve their problem in cases like dis?
smsnaira.com
Posted: at 4-08-2012 05:55 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Solidstonez at 4-08-2012 06:10 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: kalven on  4-08-2012 12:55 AM
edo girls again....
MY DEAR I DONT WANT TO INSULT YOU....EDO GIRLS ARE NOT CHEAP THEY HAVE CLASS
THE POSTER COOK HIS STORY TO SUIT HIS INTEREST WELL DONE POSTER....CLAP FOR YOURSELF

Posted: at 4-08-2012 06:10 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 12