Posted: at | |
Quote from: jossy4reall on 7-08-2012 05:36 PM dis 1 wey u dey talk as if na u 1st post ram......na wetin u teach her na im she dey do Oho... Taink u o Jossy, pls tell madam pb4. Na wetin she start i finish. Shikena.I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: chummyli on 7-08-2012 05:32 PM Rehannaaa as u don learn werin I teach u wella make u carry go but no de use ma posts de front for hia.. U hear so? I no dey understand pidgin english. Abeg who go help me translate wetin chewin gum jus write? ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
na me wait i dey come Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Rihannaaa I knw say u no fit understand cos na night class u still de go to be able to talk wit mua wit Phd ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: chummyli on 7-08-2012 02:34 PM Dis joke was first posted by mua so dis is called 'thiefing' not stealing see dis 1 go copy joke Paste for dey form say Na she first posterm ur left nyash dia ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Ur right ball dia ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
una 2 center forward dia ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 7-08-2012 07:25 PM na me wait i dey come U dey cum abi u dey come? ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: chummyli on 7-08-2012 10:18 PM Rihannaaa I knw say u no fit understand cos na night class u still de go to be able to talk wit mua wit Phd Hehehe! U call that ur oluwole certificate Phd? ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: zeigbo on 8-08-2012 03:46 AM see dis 1 go copy joke Paste for dey form say Na she first posterm ur left nyash dia Her case tire me o.. madam pb4 ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 9-08-2012 10:40 AM U dey cum abi u dey come? make him no cum insideoo unless u no nah ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: zeigbo on 9-08-2012 10:54 AM make him no cum insideoo unless u no nah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
the husband replied, actually, I gave my batman costume to your dad, he said that he had fun and got lucky with a hottie in a Goldilocks outfit. WHAT?!!! she screamed and fainted... ReplyWhat would you do if it happened to be you? Ladies please.. You posted and fainted..... i read and laffed come drink my beeer join, heheheehehe KWEKE
| |||||
Huh ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kaycee22 on 9-08-2012 12:59 PM the husband replied, actually, I gave my batman costume to your dad, he said that he had fun and got lucky with a hottie in a Goldilocks outfit. WHAT?!!! she screamed and fainted... What would you do if it happened to be you? Ladies please.. You posted and fainted..... i read and laffed come drink my beeer join, heheheehehe KWEKE ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() You only live once, but if you do it right, once is enough"
|
American Singer, Chloe Bailey Fuels Breakup Rumors With Burna Boy After Cryptic Instagram Post
Outrage As Nigerian Lady Cuts ₦1,000 Note To Decorate Nails (Video)
Nigerian Pastor Sparks Online Buzz After Flaunting New Tesla Truck (Video)
Asake's Family Breaks Silence, Accuses Singer Of Neglecting His Babymama, Daughter (Video)
Court Hears Shocking Testimony On Bandit Kingpin, Kachalla Halilu’s Military Gun Truck Deal
Asake Finally Breaks Silence Following Numerous Call Outs That He Neglected His Sick Dad (VID)
More Unfolds As Asake's Father & Family Demand N50m House & DNA Test For 11yr Old Daughter
Nurse Who Injected Late Singer, Mohbad On His Last Day Testifies At Coroner’s Inquest
I Really Need Help. Nothing is Too Small — Crossdresser James Brown Goes Online to Beg (VID)
Veteran Journalist, Jimi DIsu Sends Stern Warning to VDM On Legal Risk in Activism