Women want bad guys, not nice guys – Is it true? WATCH VIDEO (Page 4)

Date: 07-08-2012 9:19 pm (11 years ago) | Author: fuck off naijapals
1 2 3 [4]
- athena at 11-08-2012 02:58 AM (11 years ago)
(f)
 Cool
Posted: at 11-08-2012 02:58 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- aso4life1 at 11-08-2012 04:02 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 10-08-2012 04:53 PM
obasanjo dey take bread  and akara drink garri...Ashawo backyard no be free...why men dey pay na incase of next time...d guy wen i just fc*u*K finish still dey ask for more...Coffee wey i drink commot for my nose n nyansh as i read this  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
So,its pay back time? wahala dey for Bendel Insurance ooo

Posted: at 11-08-2012 04:02 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- aso4life1 at 11-08-2012 04:05 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 10-08-2012 06:04 PM
Wole Soyinka just thief Amala wey Tinubu wan take Break fasting.....Naija Una too much o Zumo wey i dey drink on top of okada don fall 4rm my hand as i watch dis Video
kasala don burst on top Bendel Insurance head today...Bendel u too much, Kunu wey I dey drink dey commot for my yansh as i dey read this.

Posted: at 11-08-2012 04:05 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Nicksam at 11-08-2012 09:07 AM (11 years ago)
(m)
THAT IS THEIR OWN CUP OF TEA
Posted: at 11-08-2012 09:07 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- papadip at 11-08-2012 04:07 PM (11 years ago)
(m)
They like the D.I.C.K. and the way they get F.U.C.K.E.D. thats all. You give up a nice guy....you're the big looser..period.
Posted: at 11-08-2012 04:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- angel4u at 11-08-2012 07:01 PM (11 years ago)
(f)
bendelarmrobber, ur too much, egusi soup and fufu wey i dey chop commot for my nose as i read say na ur post be dis  Shocked Shocked Shocked.. lol u guys are too funny.. i cant stop laughing at the comments here, hahahaha
Posted: at 11-08-2012 07:01 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 12-08-2012 08:32 AM (11 years ago)
(m)
i get a dream everybody hia come dey follow me fight for my cup of coffee.,  Naija una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 12-08-2012 08:32 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 12-08-2012 08:58 AM (11 years ago)
(m)
i get a dream everybody hia come dey follow me fight for my cup of coffee.,  Naija una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 12-08-2012 08:58 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingnoah at 12-08-2012 02:57 PM (11 years ago)
(m)
Tongue na true talk guy. Good guy always sufer in rlatnshp. A gal txt her good boyfrnd dat he doent knw hw to luv or caring, wen d so call bad boy finishe with her,den she'll realise
Posted: at 12-08-2012 02:57 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 13-08-2012 10:55 AM (11 years ago)
(m)
Naijaplas una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I see say una don change this forum to Bangladesh forum
Posted: at 13-08-2012 10:55 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 14-08-2012 10:23 AM (11 years ago)
(f)
naija una too much..this Akara and beans wey i chop dey make me mess anyhow for office

Posted: at 14-08-2012 10:23 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 16-08-2012 06:14 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 16-08-2012 06:14 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicco77 at 28-08-2012 09:05 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 28-08-2012 09:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dlimelite at 28-08-2012 09:07 PM (11 years ago)
(f)
I don't want no bad guy o  Don't know about other girls. Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 28-08-2012 09:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 31-08-2012 06:37 AM (11 years ago)
(m)
My coffee don finish as I read dis

Posted: at 31-08-2012 06:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PoliticxGuru at 25-08-2015 07:42 AM (8 years ago)
(m)
Watever
Posted: at 25-08-2015 07:42 AM (8 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]