A Cute baby gorilla reacts to a stethoscope...

Date: 08-08-2012 5:07 pm (11 years ago) | Author: Bizzi Blaq
- at 8-08-2012 05:07 PM (11 years ago)
(f)
ahhh..kuchi kuchi... A Cute baby gorilla reacts to a stethoscope...


 

Posted: at 8-08-2012 05:07 PM (11 years ago) | Upcoming
- Fertymor at 8-08-2012 05:57 PM (11 years ago)
(f)
Come, se na Human being born dis Baby that looks like Gorilla...?
Dis picture de funny oh
Posted: at 8-08-2012 05:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 8-08-2012 09:45 PM (11 years ago)
(m)
Goodluck Jonathan don thief pot of Egusi Soup wen Olusegun Obasanjo and Ibrahil Badamasi Babangida wan use te Eba.......Naija  una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 8-08-2012 09:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 8-08-2012 09:49 PM (11 years ago)
(m)
dis na Olusegun Obasanjo foto wen e small .....Naija  una too much oo  coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this.
Posted: at 8-08-2012 09:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply