
What do you guys think?
Posted: at | |
![]() What do you guys think? Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
If una go pay 4 my flight ticket ..., wia eva una wan host d party I wil be dia ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na u go pay my own from Ph to Los? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Sophie una wan create avenue wey Ajanni & co go bring dia bros dem from the north enter Lagos abi? Or wey dem go put ota pia pia for ppl? My hand no dey oooo Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2012 02:31 PM If una go pay 4 my flight ticket ..., wia eva una wan host d party I wil be dia Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:39 PM Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 9-08-2012 02:34 PM na u go pay my own from Ph to Los? so u don choose a territory already....., datz gud.........I pay ur own u pay my own Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:38 PM Sophie una wan create avenue wey Ajanni & co go bring dia bros dem from the north enter Lagos abi? Or wey dem go put ota pia pia for ppl? My hand no dey oooo aJANNI WILL BE THERE.. He's indeed a nice guy.. trust me... na my very good friend outside NP.. forget sey en dey call me Village girl, mad girl.. Ogbanje.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:39 PM Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive dat means na only 4 pple wey dey Naija una dey organize am 4.........why Sophie come dey say (Home and abroad)?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2012 02:52 PM so u don choose a territory already....., datz gud.........I pay ur own u pay my own na u sabi ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2012 02:54 PM dat means na only 4 pple wey dey Naija una dey organize am 4.........why Sophie come dey say (Home and abroad)?? ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2012 02:54 PM dat means na only 4 pple wey dey Naija una dey organize am 4.........why Sophie come dey say (Home and abroad)?? keke marwa no dey abroad? wait we go send am come carry u, u must attend oo, no long tin ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:39 PM Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
if maiduguri or kano is not chosing as venue of the ivent , then you count me out ooooo Reply
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 03:02 PM keke marwa no dey abroad? wait we go send am come carry u, u must attend oo, no long tin ![]() ![]() ![]() ![]() count me out..,no long thing Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: ajanni on 9-08-2012 05:33 PM if maiduguri or kano is not chosing as venue of the ivent , then you count me out ooooo Who need you there???.....Don't get your self walked up bc you will not be ... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:39 PM Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Idbabe on 9-08-2012 02:39 PM Leave flight for now until Dana Air incidence die patapata from ppl mind. Join keke marwa, e go bring u land for lagos safe and sound, we will be dia to welcome you alive ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ajanni on 9-08-2012 05:33 PM if maiduguri or kano is not chosing as venue of the ivent , then you count me out ooooo these two places na ur next target abi? Madboi with old blood!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: jossy4reall on 9-08-2012 02:54 PM dat means na only 4 pple wey dey Naija una dey organize am 4.........why Sophie come dey say (Home and abroad)?? I wonder ohhhh
|
“I Need Prayers And Support” – Portable Beg Fans As Ogun Govt Seals His Properties
Dad Celebrating His Birthday Killed Infront Of His 1Yr Old Son After Accusing Stranger Of Starr
Only Coward Kills His People To Make A Point – Yul Edochie Slams Biafra Agitators For Attacking
Police Arrest Indian Man Who Pushed Pregnant Woman Out Of Moving Train For Resisting Rape
Ex-Convict, Abdulmutalib Abdullahi Bags Fresh Two Year Jail Term For Theft, Trespass In Niger
Nasarawa Gov, Abdullahi Sule Sacks Special Advisers, Other Aides Over Poor Performance
Forbes Announces 2025 Top 5 Richest Musicians In Nigeria, Reactions Trail
Tiwa Savage Shares Glimpse Of Her Time In Saudi Arabia With Beautiful Photos
Court Freezes $225 Million In Assets Linked To Arise TV Owner Nduka Obaigbena
Ex Senate President, Saraki Congratulates Son’s First Grammy Award Win
Kanye West With Bianca Censori Escorted Out Of 2025 Grammys After Nαked Red-Carpet Appearance
Three Siblings Killed, Bodies Dumped In Deep Freezer In Anambra
PHOTOS; First Lady, Remi Tinubu Visits Babangida, Abdulsalami In Minna