Unwanted pregnancy

Date: 13-04-2009 2:23 pm (15 years ago) | Author: Chisom Iche
[1] 2 3 4
- at 13-04-2009 02:23 PM (15 years ago)
(m)
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.

Posted: at 13-04-2009 02:23 PM (15 years ago) | Upcoming
- diplomatik at 13-04-2009 02:28 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.

hisssssssssssssssssssssssssssss................he never like her...but he like what he was doin' b4 she done carry belle...not so.................hisssssssssssssssssssss

i hope the father beats the sh*t out of him

Posted: at 13-04-2009 02:28 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- PreetyInstinct at 13-04-2009 02:33 PM (15 years ago)
(f)
If he no like her y he preg her nah?ur friend be mumu tell him dat he should stand up 4 his responsibility next tyme he no go try am dat is anoda lesson learned men c ur life Roll Eyes and u said  bad thing don happen i though say maybe person die or something but nah dis nonsense it's a good tin ooo :Danywayz just tell him wat i said ok and u just live ur lyfe if u no want belle den use condom infact NO MORE CONDOMS AGAIN ABSTENACE IS D GUY oro eyin guys yi ti sun mi nawa ooo peace out. Angry

[attachment deleted by admin]

Posted: at 13-04-2009 02:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Beautydiva at 13-04-2009 02:48 PM (15 years ago)
(f)
"D guy doesnt like d girl at all" but he likes her 2 be sleeping with her n impregnate her. U can't eat ur cake and have it. He has 2 live up 2 d situation he has put himself in.
Posted: at 13-04-2009 02:48 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Pires07 at 13-04-2009 03:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.
why d bobo go chuk in d 1st place when em no like d girl?
let d dude marry her jor, who em wan leave am for?
nonsence.
as for u poster g0 find another faithful bobo.

Posted: at 13-04-2009 03:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- herdeysohjy at 13-04-2009 04:01 PM (15 years ago)
(m)
Na wa ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo.
Hahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahhahahahahahahahahahhahahahhahahahahahahhahahahahahahahhahahahahahahhahahahahahahahhahahahahhahahahahhahahahahahahahhahahahahahhahahahahahhahahahahahahhahahahhahahahahha.
What you can't eat, you don't smell it.
Posted: at 13-04-2009 04:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 13-04-2009 04:04 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.

Wetin carry am go Navy man House before?

Posted: at 13-04-2009 04:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- d_man at 13-04-2009 04:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kennee on 13-04-2009 04:04 PM
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.

Wetin carry am go Navy man House before?
Grin Grin Grin..d guy miss road

Posted: at 13-04-2009 04:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chariontime at 13-04-2009 04:24 PM (15 years ago)
(f)
he had better do what is right o. guys like them nai they usless small small girls, at the end them go find one wen never know anything marry. this is very good for him. make im marry am. afterall, early marriage is better. no be so?
Posted: at 13-04-2009 04:24 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Rify at 13-04-2009 04:46 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.


Are u the guy?Huh??Talk true 1st Grin

Posted: at 13-04-2009 04:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prencess at 13-04-2009 04:59 PM (15 years ago)
(f)
that's mistake u guys like to make
since u know that u dont like the girl let alone loving her
what gave u an impression to sleep with her to point of impregnanting her
Posted: at 13-04-2009 04:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bilol at 13-04-2009 05:28 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.
d time wey ur guy dey do d thing,wey d thing dey sweet am,hin no know abi.make he marry am na,if i be d gal father i go teach am some lessons
Posted: at 13-04-2009 05:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Recoverd at 13-04-2009 06:03 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Rify on 13-04-2009 04:46 PM
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.


Are u the guy?Huh??Talk true 1st Grin
Dont mind hm, hs d guy whs goten hmself in dis mes con com  here dey tell us story. Who do want to liv d girl 4? 2moro u wil start lookin 4 virgins. Hissssssss
Posted: at 13-04-2009 06:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- osituga at 13-04-2009 06:07 PM (15 years ago)
(m)
surfing by
Posted: at 13-04-2009 06:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- myragonza at 14-04-2009 04:49 AM (15 years ago)
(f)
he deserved to be flogged and incastrated by the girl's father....



muahahahahahahahahahahahaha *evil laughter*

Posted: at 14-04-2009 04:49 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- britella at 14-04-2009 06:01 AM (15 years ago)
(m)
yea dude, ya' friend just needs 2 be responsibe as a matter of fact ..ok
Posted: at 14-04-2009 06:01 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- eagleseyez at 14-04-2009 06:06 AM (15 years ago)
(m)
..................
Posted: at 14-04-2009 06:06 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ogunfunmi at 14-04-2009 10:57 AM (15 years ago)
(f)
HE KNOW LIKE AM HE DEY phyuk YOU TWO NA
Posted: at 14-04-2009 10:57 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 14-04-2009 11:05 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.


Marriage no be by force...If i no love her...... No body fit force her on me....she go born the baby for me and i won't marry her.
I'll take care her till she delivers the child.

Posted: at 14-04-2009 11:05 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ibobobelvis at 14-04-2009 11:18 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: SAmyrocko on 14-04-2009 11:05 AM
Quote from: Chixom on 13-04-2009 02:23 PM
Chei bad tin don happen, i need una advice. My guy pregnant one girl, now d girl parents don find out about her condition, nd dem say d only wey 2 4give my guy without taking any drastic measure, na 4 him 2 marry her proper. Meanwhile d bobo no like d girl at all, on d other hand d babe fada na top ranking federal naval officer. If na u wetin u go do.


Marriage no be by force...If i no love her...... No body fit force her on me....she go born the baby for me and i won't marry her.
I'll take care her till she delivers the child.

u no b naija guy,u hear say d girl papa na naval officer n im say u must marry him daughter,e b like say u wan sleep dark room!!!

Posted: at 14-04-2009 11:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4

fire TRENDING GISTS fire