Hunter kills wife for having sex with friend (Page 3)

Date: 28-08-2012 6:58 am (12 years ago) | Author: Paddy Hayes
1 2 [3] 4
- dickman2 at 28-08-2012 05:37 PM (12 years ago)
(m)
some dey sleep with houseboy self..women na for una,,,chop one ..chop two..
Posted: at 28-08-2012 05:37 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 28-08-2012 05:40 PM (12 years ago)
(m)
hunter is right ..very good hunting..hunt for bush and hunt for house...nothing do u..
Posted: at 28-08-2012 05:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 28-08-2012 05:42 PM (12 years ago)
(m)
see them ..una no dey shame..women..chop one ..chop two..
Posted: at 28-08-2012 05:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 28-08-2012 05:48 PM (12 years ago)
(m)
all the ladies don run comot from this topic ooooh....make una come run mouth na ..yeye dey smell..i dey  wait una here today ..make una come talk nonsense here today ..
Posted: at 28-08-2012 05:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jamesbondchick at 28-08-2012 05:50 PM (12 years ago)
(f)
The woman nor fear at all  Shocked see na, she don die Cry

Posted: at 28-08-2012 05:50 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 28-08-2012 05:58 PM (12 years ago)
(m)
two weeks ago two lady rape man to dead in benue,,today another one carry husband friend enter house ..so na so benue women love that to do...benue una too much oooh..una don pass calabar ladies ooooh..anything about sex from that area na dead..why...
Posted: at 28-08-2012 05:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vicklove at 28-08-2012 06:25 PM (12 years ago)
(f)
NA WAH OOH GOD HELP NAIJA
Posted: at 28-08-2012 06:25 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- vicklove at 28-08-2012 06:27 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 28-08-2012 05:58 PM
two weeks ago two lady rape man to dead in benue,,today another one carry husband friend enter house ..so na so b[/color]enue women love that to do...benue una too much oooh..una don pass calabar ladies ooooh..anything about sex from that area na dead..why...
[/color]


NO EVEN START AM WETIN BENUE PEOPLE DO YOU NOW?
Posted: at 28-08-2012 06:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 28-08-2012 06:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: vicklove on 28-08-2012 06:27 PM



NO EVEN START AM WETIN BENUE PEOPLE DO YOU NOW?
vicklove..no vex..i dey sorry..
Posted: at 28-08-2012 06:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 28-08-2012 11:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 28-08-2012 05:35 PM
too bad

yes , but why inside her husband house?
Posted: at 28-08-2012 11:38 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 28-08-2012 11:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Ecto on 28-08-2012 05:03 PM
I Like That!

you like what?
Posted: at 28-08-2012 11:39 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- mallorca at 28-08-2012 11:40 PM (12 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 28-08-2012 11:40 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sugaDaddy1forU at 29-08-2012 12:09 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: dickman2 on 28-08-2012 05:40 PM
hunter is right ..very good hunting..hunt for bush and hunt for house...nothing do u..
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 29-08-2012 12:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FRANKLYNJUDGE at 29-08-2012 02:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Adego1 on 28-08-2012 09:50 AM
matters of the heart ain't easy,As a lawyer Wink the man is innocent cuz at the moment of the incident he wasn't himself so its accidental Lips Sealed but if to say na me be the husby I swear heaven go welcome two people that day Roll Eyes Grin
Hahahaha  guy  you are true but for me I will leave 2 of them forever.  but this is sad story let them release the man please I don't think  any man on earth can withstand  such thing and stand without  act.
Posted: at 29-08-2012 02:33 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- mickky21 at 29-08-2012 07:55 AM (12 years ago)
(m)
Make they release the man............It's not easy 4 any man and he didn't mean to kill his wife. but some women wicked oooooo., 4 ur own matrimonial home? haba
Posted: at 29-08-2012 07:55 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- UJUUJUUJU at 29-08-2012 09:26 AM (12 years ago)
(f)
Let God judge them
Posted: at 29-08-2012 09:26 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- MichaelOkhihie at 29-08-2012 11:39 AM (12 years ago)
(m)
We knew he did it out of provocation but did he supposed to take law into his hand?

Posted: at 29-08-2012 11:39 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 29-08-2012 01:42 PM (12 years ago)
(m)
NO
Posted: at 29-08-2012 01:42 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
- cocoeni at 29-08-2012 02:25 PM (12 years ago)
(f)
see wahala
Posted: at 29-08-2012 02:25 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 29-08-2012 10:44 PM (12 years ago)
(m)
real one sef
Posted: at 29-08-2012 10:44 PM (12 years ago) | Grande Master
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions