NBC Bans Wande Coal's "Go Low" Video (Page 2)

Date: 02-09-2012 9:21 am (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 [2] 3 4
- athena at 2-09-2012 04:59 PM (11 years ago)
(f)
okay i don hear
Posted: at 2-09-2012 04:59 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 05:06 PM (11 years ago)
(m)
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike

Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i  agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 05:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- derekbucho at 2-09-2012 05:11 PM (11 years ago)
(m)
What's wrong with the video?  Mtcheeeew. Politics again in the music industry. E be like say dey don dey seek money from mavin records. Yeye nigerians
Posted: at 2-09-2012 05:11 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- I_montee at 2-09-2012 05:23 PM (11 years ago)
(m)
phyuking uncivilized people running the industry. That is why naija entertainment industry, and the country itself in not growring. The people running things in that country are so backward.
Posted: at 2-09-2012 05:23 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 05:25 PM (11 years ago)
(m)
Oc inspector ajanni Garuba I throwey salute , me sef, i wan strike

Oga, me,too,, i wan talk my own , Yes,corp'i,go ahead.The thing be say me i no gree say make we no collect egunje for checkpoint again.though me i  agree say we fit go on strike but make dem wait small because i still get plenty money to pay to moneylenders wey lend me the money wey i take buy my posting to the checkpoint.even sef, my colleague wey dey for border patrol never pay finish the N200.000 wey he borrow to take get im police job.so.let dem wait small make we collect more egunje for checkpoint before we begin dey go Strike ......NAIJA Police una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 05:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- draG9 at 2-09-2012 05:35 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: I_montee on  2-09-2012 05:23 PM
damning uncivilized people running the industry. That is why naija entertainment industry, and the country itself in not growring. The people running things in that country are so backward.
Agreed! Naija as a country may be a little bit epileptic in growth but the naija entertainment industry? not growing? Bros i beg it's "11am" in d morning...

Posted: at 2-09-2012 05:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- PROSECUTOR at 2-09-2012 05:47 PM (11 years ago)
(m)
hell is real,,,hell is real....e don tail wen this can video they naija...since our girls no get work e better they sell their bo*bies and bo*ts very cheap....no more value...my lord unclad is not illegal but advert
Posted: at 2-09-2012 05:47 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Ecto at 2-09-2012 06:11 PM (11 years ago)
(m)
Good 4 Naija
Posted: at 2-09-2012 06:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 2-09-2012 06:58 PM (11 years ago)
(m)
God bless Nigeria , but  ibeg if u see my mama tell am say i dey for promise land 4 yankee i no get problem, Shame to bad people...I go make am in Jesus name......NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 2-09-2012 06:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingjefferson at 2-09-2012 07:06 PM (11 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 2-09-2012 07:06 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- kingjefferson at 2-09-2012 07:07 PM (11 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 2-09-2012 07:07 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sonjohn994 at 2-09-2012 07:42 PM (11 years ago)
(m)
MAKE I WATCH AND SEE............
Posted: at 2-09-2012 07:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Opetemi-oh at 2-09-2012 08:05 PM (11 years ago)
(m)
Noting do u Lawde, think some pple re jelous
Posted: at 2-09-2012 08:05 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- zoe61 at 2-09-2012 08:49 PM (11 years ago)
(f)
where is it banned and why? because the music is very cool not bad at all
Posted: at 2-09-2012 08:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- banky1836 at 2-09-2012 09:17 PM (11 years ago)
(m)
4 me there is nothin wrong wit d video.i think they ban d video cos of d abokis dat are easily arouse by half naked women.they donot want to offend d boko harams.
Posted: at 2-09-2012 09:17 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- mickky21 at 2-09-2012 11:31 PM (11 years ago)
(m)
i don't c anything wrong with this video
Posted: at 2-09-2012 11:31 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- deboalabi262 at 2-09-2012 11:37 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 2-09-2012 11:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- yvonneobas at 2-09-2012 11:59 PM (11 years ago)
(f)
 Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 2-09-2012 11:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- djokaymegamixer at 3-09-2012 12:00 AM (11 years ago)
(m)
I have watched this video over and over and I couldn't see any scene that is different from every other videos one sees on TV. If this report is true, NBC should come out to explain what they think is wrong with the video.


<a href="http://www.youtube.com/watch?v=HvjLwDfaGRY" target="_blank" class="aeva_link bbc_link new_win" rel="nofollow">http://www.youtube.com/watch?v=HvjLwDfaGRY</a>
Posted: at 3-09-2012 12:00 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- calineT at 3-09-2012 04:39 AM (11 years ago)
(f)
seriously!!!i don't see anything bad on that video
Posted: at 3-09-2012 04:39 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 [2] 3 4