pay b4 service o (Page 3)

Date: 04-09-2012 5:16 pm (11 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- Solidstonez at 5-09-2012 06:38 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 5-09-2012 06:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 5-09-2012 06:38 PM (11 years ago)
(f)
I HAIL OH

Posted: at 5-09-2012 06:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- harunakoni at 5-09-2012 06:45 PM (11 years ago)
(m)
Dis wman strong oo
Posted: at 5-09-2012 06:45 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- mizcollins1 at 5-09-2012 06:58 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2012 06:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 5-09-2012 07:13 PM (11 years ago)
(m)
una see wetin pounded yam ,Garri and egusi soup do to our Nigeria first lady Dame Patience Jonathan she no go kill person with her big big Oyinbo grammatical errors made by Madam ....I hope Aso Rock do something about it, berfore her gueste begin to ask for an English interpreter in a country that speaks as its official language.....NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 5-09-2012 07:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- BendelArmedRobb at 5-09-2012 07:15 PM (11 years ago)
(m)
see dem Jonathan goodluck children..NAIJA una too much oo coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
Posted: at 5-09-2012 07:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-09-2012 09:57 PM (11 years ago)
(m)
the man lazy no be small ooooooooo
Posted: at 5-09-2012 09:57 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- proly at 5-09-2012 11:02 PM (11 years ago)
(f)
ok
Posted: at 5-09-2012 11:02 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- emnoeasy at 6-09-2012 01:08 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  5-09-2012 09:57 PM
the man lazy no be small ooooooooo
na ur borther na, he too lazy like u
Posted: at 6-09-2012 01:08 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- sammike86 at 6-09-2012 03:57 AM (11 years ago)
(m)
THAT MAN NO DEY CHOP
Posted: at 6-09-2012 03:57 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- dickman2 at 6-09-2012 05:24 AM (11 years ago)
(m)
oboy see trouble ..make the woman take am easy na..lets talk it over na..nawaoooh
Posted: at 6-09-2012 05:24 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 6-09-2012 05:27 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  5-09-2012 09:57 PM
the man lazy no be small ooooooooo
the woman dey vex..
Posted: at 6-09-2012 05:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- aliaaz at 6-09-2012 07:16 AM (11 years ago)
(m)
k

Posted: at 6-09-2012 07:16 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 6-09-2012 08:30 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: emnoeasy on  6-09-2012 01:08 AM
na ur borther na, he too lazy like u

you sharrrrrrrrrrap, who ask you to talk?
Posted: at 6-09-2012 08:30 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 6-09-2012 08:31 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: dickman2 on  6-09-2012 05:27 AM
the woman dey vex..

na ya sister na
Posted: at 6-09-2012 08:31 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- sophiebaby at 6-09-2012 09:05 AM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-09-2012 09:05 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moriztuos at 6-09-2012 09:42 AM (11 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 6-09-2012 09:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- queenrukky at 6-09-2012 11:33 AM (11 years ago)
(f)
 Huh? Huh?
Posted: at 6-09-2012 11:33 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Ego_Beke at 6-09-2012 11:57 AM (11 years ago)
(f)
What a man can do a woman will do even better Grin....gbam
Posted: at 6-09-2012 11:57 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- jjiofor at 6-09-2012 01:35 PM (11 years ago)
(m)
The man no sabi, he is not a gifted dokist, if he doke well the woman go even dey give am plenty plenty for free.
Man wey no sabi doke and no get money to settle na wahala.
Posted: at 6-09-2012 01:35 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8