CHAMPIONS LEAGUE prt 2

Date: 14-04-2009 11:18 pm (15 years ago) | Author: Femi
[1] 2 3
- at 14-04-2009 11:18 PM (15 years ago)
(m)
this na live report from stamford bridge na your home boy nickyvil oo with da live broadcast well we all see wetin wetin today na for ori papa wen Sepe boys hammer Liver so this na live comment oo from people's view :

Recoverd: Sepe boys recover hinself after liver don dey use cain give them 2;0 so them drink chelsea     and           dey high wella and come back after them still dey try hammer lastly before liver eyes go clear    from          sepe dem dram and come home what a pity for them na na wa oo Sepe boys jeun looo jooo


Emmanul: Ha posted before oo well sha na red i dey where sha but true true you no say for naija na person      wey dey win we dey follow carry go jo Sepe boys sorry for you na Liver

SillyJoker: Na silly silly joke things dey happen here na silly people dey here silly match btw the two na silly            goal everything na silly silly how silly Sepe go overcome silly Liver i no believe am

Toks-E   :Hennnn hennnnnnnn why na but sha me be the organisa sha but na now Sepe go fall for Baca cos          messi no dey drink sepe

Iyinka:  Nice 1 oo very funny

Edwezie   :Igbo kuenu well i tell you now sey we go use juju capture dem trow dem inside our witch land camp        dem where dem go be our slave dem go try but no fit break the juju

Dinho      :wow na this time sepe go no se we baca na we get am cos we get juju self see yourself eto na omo          babalawo too


Posted: at 14-04-2009 11:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
- degreatest2 at 14-04-2009 11:21 PM (15 years ago)
(m)
shepe commentator!
Posted: at 14-04-2009 11:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:22 PM (15 years ago)
(f)
didnt i see it over ther ni?oboi wetin u chop
Posted: at 14-04-2009 11:22 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 14-04-2009 11:23 PM (15 years ago)
(m)
wetin na
Posted: at 14-04-2009 11:23 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:27 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 14-04-2009 11:23 PM
wetin na
jamb question!
Posted: at 14-04-2009 11:27 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:27 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 14-04-2009 11:23 PM
wetin na

waguan who u dey ask wetin?
Posted: at 14-04-2009 11:27 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 14-04-2009 11:31 PM (15 years ago)
(m)
where we dey o
Posted: at 14-04-2009 11:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:34 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 14-04-2009 11:31 PM
where we dey o

ask d dude above me
Posted: at 14-04-2009 11:34 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 14-04-2009 11:36 PM (15 years ago)
(m)
ok dude wetin dey happen for here
Posted: at 14-04-2009 11:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:38 PM (15 years ago)
(f)
gud
Posted: at 14-04-2009 11:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 14-04-2009 11:50 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 14-04-2009 11:36 PM
ok dude wetin dey happen for here
Nicky u don smoke?
Posted: at 14-04-2009 11:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 14-04-2009 11:55 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: degreatest2 on 14-04-2009 11:50 PM
Quote from: nickyvil on 14-04-2009 11:36 PM
ok dude wetin dey happen for here
Nicky u don smoke?

red devil sepe dey hin blood
Posted: at 14-04-2009 11:55 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 15-04-2009 12:29 AM (15 years ago)
(m)
i no smoke oooo abi sey i smoke?
Posted: at 15-04-2009 12:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omatseye at 15-04-2009 07:41 AM (15 years ago)
(m)
part 1 is sweeter dan part2...cool joke....lets keep d spirit of laughter so high
Posted: at 15-04-2009 07:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheenor at 15-04-2009 07:46 AM (15 years ago)
(m)
hmm commentetor

Posted: at 15-04-2009 07:46 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Sheenor at 15-04-2009 07:46 AM (15 years ago)
(m)
hmm commentetor indeed

Posted: at 15-04-2009 07:46 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 15-04-2009 08:24 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: nickyvil on 15-04-2009 12:29 AM
i no smoke oooo abi sey i smoke?

hey boi u tell u say u dey smoke even if u dey smoke na red blood u go dey suck according to ur club!!haha...
Posted: at 15-04-2009 08:24 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 15-04-2009 11:46 PM (15 years ago)
(m)
bacareful oo u go wound ooo
Posted: at 15-04-2009 11:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 16-04-2009 12:56 AM (15 years ago)
(m)
we don come again asenal u go gba
Posted: at 16-04-2009 12:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 17-04-2009 04:43 AM (15 years ago)
(m)
you go die oo arsenal fans
Posted: at 17-04-2009 04:43 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3