sophiebaby at 27-09-2012 11:57 AM (8 years ago) (f) I no fit carry am 4 head, i just dey air my view
u for kukuma go air am for AIT ,Aljazeera,or DSTV Premuim package na leave market for trader o.. our naija babes do these listed things and even MORE.. so dont get upset with the post.. u can get upset tho.. only if u do them and even many more
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 11:57 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
joy201016 at 27-09-2012 12:05 PM (8 years ago) (f) Far 4rm being upset....Maka y?  ofcuz such fins happen but u painted a picture of Allllllllll Babes.... 4d records i will air it on National Tv Posted: at 27-09-2012 12:05 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 12:09 PM (8 years ago) (f) Madam... The post says "Things a Typical Selfish Naija Girl Do" i didnt sey all naija girls.. The comment u quoted , the first one sey all girls lie(na tru) even me i dey lie sometyms  when necesary..but i le lie wey b sey in future nobody go fit see sey na lie.  no follow my foot step o.. i smart for some areas wey i specialize on  anyways broadcast am.. na voice no b my own
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 12:09 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
joy201016 at 27-09-2012 12:13 PM (8 years ago) (f) Reply |
joy201016 at 27-09-2012 12:18 PM (8 years ago) (f) see who dey talk.. abeg carry waka.. if e pain u, carry ur head go nack for wall.. arabanko! U just lied in ur comment, u r forming good girl..u r a pretender.. if e vex still vex u, carry ur head go barb or nack am for wall  Lied? Pretrender ke?.....my head precious  well well i no fit barb or knack am anywhr...my arabanko friend Posted: at 27-09-2012 12:18 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 12:19 PM (8 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 12:19 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 12:20 PM (8 years ago) (f) offcourse u did. even devil no sey i no be arabanko like u na
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 12:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
joy201016 at 27-09-2012 12:28 PM (8 years ago) (f) offcourse u did. even devil no sey i no be arabanko like u na  Na arabanko know in fellow arabanko Posted: at 27-09-2012 12:28 PM (8 years ago) | Upcoming | |
Reply |
beneno at 27-09-2012 12:44 PM (8 years ago) (m) sophiebaby so you still dey lie??na wa ooooo.how many times you dey lie per killometer or per hour? Posted: at 27-09-2012 12:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
For those wey get time to love nigerian gals...a typical play along.get them bursted when you are done. Posted: at 27-09-2012 12:50 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 27-09-2012 01:20 PM (8 years ago) (f) sex-if you are not good in sex, never start a relationship with Nigeria girls, getting them on bed for the first time maybe hard, but immediately they sex you once, you have sign death warrant because they will always demand for sex all time sophie this one apply to yu
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 27-09-2012 01:20 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophie you forgot to add that they always have many birthdays,any time they get a new catch,they will set a new birth day for the guy Posted: at 27-09-2012 01:20 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 27-09-2012 01:23 PM (8 years ago) (f) @ Sophie,very typical huh? Guess you are talking from experience. Posted: at 27-09-2012 01:23 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hell no...sorry I dont check on another female like me...  I volunteer to do the checking for you free of charge Posted: at 27-09-2012 01:24 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emmagency9 at 27-09-2012 01:30 PM (8 years ago) (m) ok
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔ Posted: at 27-09-2012 01:30 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sydoline at 27-09-2012 01:37 PM (8 years ago) (f) is it only Nigerian girls, what of Nigerian guys Posted: at 27-09-2012 01:37 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
cadanre at 27-09-2012 01:38 PM (8 years ago) (f) I totally agree with your points poster most especially the material love issue.
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 27-09-2012 01:38 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 01:42 PM (8 years ago) (f) sophiebaby so you still dey lie??na wa ooooo.how many times you dey lie per killometer or per hour?  sweet one
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 01:42 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 01:43 PM (8 years ago) (f) yeah.. we r one..isnt it?  i rembr wen u bin wan kill ajanni with ur ikpu
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 01:43 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 27-09-2012 01:44 PM (8 years ago) (f) @ Sophie,very typical huh? Guess you are talking from experience.
apparently NO
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-09-2012 01:44 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |