chummyli at 28-09-2012 03:40 PM (11 years ago) (f) Akpos don finaly kpuff Akpos died and went 2 heaven where he met Angel Micheal
Akpos::: So finally I mak heaven afta all d rubbish wey I do 4 life Tank God 4 God o:O
Angel Micheal::: Oya cum enta ya room
Akpos::: Bros Micheal wetin dey sup 4 downstairs cos d noise na DIE
Angel Micheal:: Na hellfire b dat o
Akpos:: I fit go peep?
Angel Micheal:: No wahala but we go lock gate by 5pm so if u nor quick cum back u go jus stay hellfire
""Akpos goes 2 peep and der he sees all d celebrities dat ever lived on earth clubin and avin alot of fun Akpos comes bac by 4pm and
Angel Micheal speaks::: 9ce 2 see u bac early my son you r truly a son of God
Akpos:: I come pack my load before Una Lock Heaven...lolz.
Teacher: if u had 5 apples on ur desk & D boy next 2 u took 3 what would u have? Akpos: A fight! Hw has ur day been?
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 28-09-2012 03:40 PM (11 years ago) | Hero | |
|
chummyli at 28-09-2012 04:48 PM (11 years ago) (f) Akpos again!
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 28-09-2012 04:48 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aquarium at 28-09-2012 05:35 PM (11 years ago) (m) You and this YOUR Akpos na wa o.
Na me dey reign! !! !!! Posted: at 28-09-2012 05:35 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ak33m at 28-09-2012 07:02 PM (11 years ago) (m) if not bout chelsea and arsenal 4get damned akpos schewwww Posted: at 28-09-2012 07:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin cum bring match Posted: at 28-09-2012 07:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 28-09-2012 07:51 PM (11 years ago) (f)
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 28-09-2012 07:51 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
meteeeeeeeeeeeeeeee Posted: at 28-09-2012 07:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 28-09-2012 08:05 PM (11 years ago) (m) Ohoooooooo
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-09-2012 08:05 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Posted: at 28-09-2012 08:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 29-09-2012 02:14 AM (11 years ago) (m) Aboki
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 29-09-2012 02:14 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 29-09-2012 11:40 AM (11 years ago) (m) Yeye akpos Posted: at 29-09-2012 11:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jessymic at 29-09-2012 11:54 AM (11 years ago) (f) @poster pls try leave akpos alone for ones Posted: at 29-09-2012 11:54 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
zeigbo at 30-09-2012 12:06 AM (11 years ago) (m) Help me tell ram
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 30-09-2012 12:06 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Rihannaaa at 30-09-2012 12:43 PM (11 years ago) (f) ohoo
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 30-09-2012 12:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poster wot part ıs thıs?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-09-2012 07:13 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 1-10-2012 01:18 AM (11 years ago) (f) Posted: at 1-10-2012 01:18 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 1-10-2012 09:29 AM (11 years ago) (m) Abeg close dat mouth make fly no enter
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 1-10-2012 09:29 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 1-10-2012 12:34 PM (11 years ago) (f) Posted: at 1-10-2012 12:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
correct
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 1-10-2012 03:10 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 2-10-2012 12:31 AM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 2-10-2012 12:31 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |