dlimelite at 30-09-2012 10:39 PM (12 years ago) (f) after reading all the post all i can say is that Nigerians are very intresting & wonderful ppl if not for the Tribalism and corrupion and political problems the country would have been one of the best in the world
SECONDED Posted: at 30-09-2012 10:39 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
abdul1426 at 1-10-2012 03:21 AM (12 years ago) (m) VERY CLEVER NIGERIANS STEALING POUNDS AND CAMERON IS SLEEPING Posted: at 1-10-2012 03:21 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
NNUKWUAZU at 1-10-2012 07:39 AM (12 years ago) (m) NA TODAY??? Posted: at 1-10-2012 07:39 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-10-2012 08:32 AM (12 years ago) (m) na wa ooooo, their charity begins at home na Posted: at 1-10-2012 08:32 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
nwogaraku at 1-10-2012 12:30 PM (12 years ago) (m) Bros!, i pitty u and ur Mrs. Na de bad thins wey we Africans do Oyibo pple na em dem de quick de talk come out say make everybody hear-am!, but all de Nyama-nyama thins wey dey don de do us starting from Adam na Eve, dem no de talk-am come out!. Dem de deceive our Mumu leaders say make dem de THIEF our money de carry-am come for oversea nobody go hear-am!. Dem de exploit our ecconomy and de use de money in building deir land make em de compette wit Paradise but dey no de talk all dez ones come out!. Dem de exploit us, thief our Gold, Diamonds, Silvers, Cruid oil, Petroliums,Timbers etc but why de no de considers all dez evils dem de do us?. Dem de encourage us say make we de fight and kill ourselves so dem go see chance sale deir Guns and Armonitions but dey no de talk-am come out!. I de see my bros dem, dis 1 go say na Yeruba and de other go say na Hausa and de other go say na Igbo man na dem be THIEF wey de spoil Naija name!, sorry my bros dem!....as una dey devided within una-selves, dat's why we neva achieve any good thins dem as a nation, devitions among ourselves dat's why Oyibo pple de see easy chances to enter us like fools!. Posted: at 1-10-2012 12:30 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mankaa at 1-10-2012 02:14 PM (12 years ago) (f) Posted: at 1-10-2012 02:14 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-10-2012 03:29 PM (12 years ago) (m) Reply |
ejimec at 1-10-2012 04:06 PM (12 years ago) (m) in this case it does not matter yuroba or igbo neither aboki but is something that concern all naija because is not only them doing it there all naija is doing the same work there not that there own expose they now say yuroba, the only thing is that they are greedy because they have get enough money from the job so they suppose to do genuine business because 3.8m pounds is huge amount of money to become somebody Posted: at 1-10-2012 04:06 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ejimec at 1-10-2012 04:10 PM (12 years ago) (m) Bros!, i pitty u and ur Mrs. Na de bad thins wey we Africans do Oyibo pple na em dem de quick de talk come out say make everybody hear-am!, but all de Nyama-nyama thins wey dey don de do us starting from Adam na Eve, dem no de talk-am come out!. Dem de deceive our Mumu leaders say make dem de THIEF our money de carry-am come for oversea nobody go hear-am!. Dem de exploit our ecconomy and de use de money in building deir land make em de compette wit Paradise but dey no de talk all dez ones come out!. Dem de exploit us, thief our Gold, Diamonds, Silvers, Cruid oil, Petroliums,Timbers etc but why de no de considers all dez evils dem de do us?. Dem de encourage us say make we de fight and kill ourselves so dem go see chance sale deir Guns and Armonitions but dey no de talk-am come out!. I de see my bros dem, dis 1 go say na Yeruba and de other go say na Hausa and de other go say na Igbo man na dem be THIEF wey de spoil Naija name!, sorry my bros dem!....as una dey devided within una-selves, dat's why we neva achieve any good thins dem as a nation, devitions among ourselves dat's why Oyibo pple de see easy chances to enter us like fools!.
, Bro tell dem jor Posted: at 1-10-2012 04:10 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-10-2012 04:58 PM (12 years ago) (m) Reply |
otagermo at 1-10-2012 06:09 PM (12 years ago) (m) well done guys...keep it on....those britico need to be teach a learson of their life.....is a pay back time....they are the real criminal in suit.... Posted: at 1-10-2012 06:09 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 1-10-2012 07:32 PM (12 years ago) (m) chei ------- the colonial master? Posted: at 1-10-2012 07:32 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
mickky21 at 1-10-2012 09:59 PM (12 years ago) (m) its good Posted: at 1-10-2012 09:59 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
longben at 1-10-2012 10:16 PM (12 years ago) (m) Why not go to UK and introduce it yourself. Mtcheww.
believe me,if i could,i would Posted: at 1-10-2012 10:16 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
longben at 1-10-2012 10:18 PM (12 years ago) (m) well done guys...keep it on....those britico need to be teach a learson of their life.....is a pay back time....they are the real criminal in suit....
well,go visit them in prison nowwww,wise mumu Posted: at 1-10-2012 10:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
longben at 1-10-2012 10:19 PM (12 years ago) (m) well done guys...keep it on....those britico need to be teach a learson of their life.....is a pay back time....they are the real criminal in suit....
well,go visit them in prison nowwww.wise mumu Posted: at 1-10-2012 10:19 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 2-10-2012 08:34 AM (12 years ago) (m) Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 2-10-2012 01:51 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 2-10-2012 02:34 PM (12 years ago) (m) Reply |
Bettygirls at 2-10-2012 04:05 PM (12 years ago) (f) Posted: at 2-10-2012 04:05 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |