warri bible

Date: 06-10-2012 1:51 pm (11 years ago) | Author: urchman george ogadinma
- at 6-10-2012 01:51 PM (11 years ago)
(m)
WARRI BIBLE IS OUT GRAB YOUR COPY NOW!!
Sample version!::
ENG:- As it is written in the Bible.
WARRI:- As dem yan 4 Bible !
ENG:- Jesus entered the boat with his disciples !
WARRI:- Bros J cum enta canoe with him padi dem !
ENG:- As the boat was sailing, there was a great
storm !
WARRI:- As the canoe dey move, na im yawa cum gas !
ENG:- The storm was so great that it was like a
whirlwind !
WARRI:- as d yawa Dey gas, na him kasala burst join !
ENG:- The disciples became So afraid and they shouted
Master ! Master !
WARRI:- Na him liver fail him padi dem, na him dem
begin dey hala Bros eh ! Bros eh !
ENG:- Jesus got up and calmed down the wind !
WARRI:- Nα so bros J get up kon arrange the mata !
ENG:- HE turned to his disciples and said, oh ye with
little faith !
WARRI:- Na him bros J luk him padi dem, shake him
head, kon provoke..."O BOI ! UNA FALL MA HAND O !
ENG:- The disciples replied and said "what manner of
man is this ?"
WARRI:- him padi dem kon hala "shoo ! Bros J, which
levels Nαh, you BE WINSH? Lol

Posted: at 6-10-2012 01:51 PM (11 years ago) | Upcoming
- omomarty at 6-10-2012 10:04 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin nice one
Posted: at 6-10-2012 10:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 6-10-2012 10:24 PM (11 years ago)
(m)
Pb1000

Posted: at 6-10-2012 10:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 6-10-2012 10:36 PM (11 years ago)
(f)
na u sabi.............. mr knw all
Posted: at 6-10-2012 10:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 6-10-2012 11:18 PM (11 years ago)
(m)
Tongue

Posted: at 6-10-2012 11:18 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply