Posted: at | |
| |||||
Quote from: ela214 on 21-10-2012 05:46 PM NO BE TO FREE THEM BE THE ISSUE OH;HOPE SAY THEY NO GO GO BACK TO THIER FORMER LIVES THAT GOT THEM IN JAIL IN THE 1ST PLACE:GIVE THEM JOB OHHH:DON´T ADD TO OUR PROBS BY LEAVING THEM STRANDED He be like say you dey read with your yansh, the governor gave them money and offered one of them a Job...what else do you want him to do? if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: jp-free on 22-10-2012 01:59 AM Did you even read the publication? N200,00 for the family man and N100, for the single with a job...................always read and don't assume THAT ONE NA MONEY? E NO REACH ME TAKE DRINK GULDER AND ISI EWU ON A SEAT; ASK MY CUSTOMERS FOR OKOTA ABEG GOVERNOR NA POCKET MONEY BE THAT ABI NA SETTLMENT? THEY FIT VEX TAKE AM GO BUY SMALL BOY PISTOL AND START AFRESH ; YOU UNDERSTAND WETIN I MEAN; MAYBE FROM ONE CHANCE

good move!!!!!! Reply
| |||||
THANKS GOVERNOR Reply
| |||||
Nice 1 Reply
| |||||
God bless u sir.. Reply
| |||||
Quote from: Amor1444 on 21-10-2012 05:08 PM Leadership goes with responsibilities, that's what it is worldwide & this Governor is actually showing his other colleagues what governance is about. For our nation to move forward, we should put aside tribalism, bigotry, greed, born to rule, quarter system etc & allow people like this with foresight & human feeling to lead the nation. God bless you for making those points... Amen
| |||||
Governor Oshiomhole I play that almighty God will bless you and grant you more wisdom, if its only this you have done, honestly you have done great. God bless you i play also that sky is your limit Reply
| |||||
Oshiomole baba....you are too much...really everyone deserves a second chance...thank for giving them a second chance to make a changes in their lives..and I pray that God should continual to add more wisdom and strength to carry on the good work that you have started upon our people and also outsiders...you will live long babe.. ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: BAGUDA on 22-10-2012 05:41 AM THAT ONE NA MONEY? E NO REACH ME TAKE DRINK GULDER AND ISI EWU ON A SEAT; ASK MY CUSTOMERS FOR OKOTA ABEG GOVERNOR NA POCKET MONEY BE THAT ABI NA SETTLMENT? THEY FIT VEX TAKE AM GO BUY SMALL BOY PISTOL AND START AFRESH ; YOU UNDERSTAND WETIN I MEAN; MAYBE FROM ONE CHANCE hisssss....common 20naira u nor get ..so shut up LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
k na Reply
| |||||
osho de baba.nothing do u.and nothing go ever do u.GOD knows u have done ur own part,it all depends on them now to choose the type or kind of life tey want to live from now on. Reply
| |||||
osho de baba.nothing do u.and nothing go ever do u.GOD knows u have done ur own part,it all depends on them now to choose the type or kind of life they want to live from now on. Reply
| |||||
u try my governor. But they must not sin again or ...... Reply
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 22-10-2012 12:14 PM hisssss....common 20naira u nor get ..so shut up Hope baby shebi i don write my numbe for you here ones, my second name na KOBOKO; I DEY CHOP MONEY I LIVE IN HAMBURG ; YOU ARE A VERY BEAUTIFUL GIRL; BUT I DONT KNOW THE REASONE WHY YOU DONT WANT TO CALL ME; ANY TIME THEY GET SHOW FOR LONDON MAKE YOU JUST HALLA MY NUMBER; KOKO BAR; OR ANY WHERE; I GO CARRY YOU GO CHOP MONEY; I NO DEY FEAR; I MAKE MY MONEY IN IRON EGO IGWE IF THEY PIECES AM FOR NAIRA NA GHANA MUST GO THEY GO TAKE CARRY AM; SO 20naira na for beggers, they know me in okota

Bless U dearly my comrade governor Reply
| |||||
Quote from: BAGUDA on 22-10-2012 03:11 PM Hope baby shebi i don write my numbe for you here ones, my second name na KOBOKO; I DEY CHOP MONEY I LIVE IN HAMBURG ; YOU ARE A VERY BEAUTIFUL GIRL; BUT I DONT KNOW THE REASONE WHY YOU DONT WANT TO CALL ME; ANY TIME THEY GET SHOW FOR LONDON MAKE YOU JUST HALLA MY NUMBER; KOKO BAR; OR ANY WHERE; I GO CARRY YOU GO CHOP MONEY; I NO DEY FEAR; I MAKE MY MONEY IN IRON EGO IGWE IF THEY PIECES AM FOR NAIRA NA GHANA MUST GO THEY GO TAKE CARRY AM; SO 20naira na for beggers, they know me in okota hahhahha....na me you dey rap for like this,.,...since u get so much money make you try and help the poor in naija na.. LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
|
Tiwa Savage Sets Social Media Ablaze With Sultry Vacation Clip (Video + Photos)
“Nigeria Took My Life From Me" – Tech Enthusiast Says After Relocating Abroad
Jubilation in Ekweremadu's Hometown as His Wife Lands Nigeria From UK Prison (Video)
President Tinubu's Son, Seyi Can Become Lagos Governor – Obi’s Ex-Campaign Manager, Balami
BREAKING NEWS: Ekweremadu’s Wife Released From UK Prision, Returns To Nigeria
Cubana Chief Priest Denies Allegations Of Fathering Children In Malaysia (Photos)
Photos of Gov. Fubara And FCT Wike Together As They Meet Tinubu Over Rivers Issue
18yr Old Barron Trump Floats His Own Real Estate Company Shortly After Dad's Inuaguration
VIDEO; Nigerian Man Throws Party To Celebrate Trump’s Inauguration