SEE HOW KENNEE BE WHEN SMALL (Page 3)

Date: 20-04-2009 1:27 am (15 years ago) | Author: Femi
1 2 [3] 4
- herdeysohjy at 22-04-2009 07:33 PM (15 years ago)
(m)
passing
Posted: at 22-04-2009 07:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 22-04-2009 11:38 PM (15 years ago)
(m)
passing to wheree Heaven na
Posted: at 22-04-2009 11:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 22-04-2009 11:56 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 22-04-2009 11:38 PM
passing to wheree Heaven na
u dey jump, u be puma? persin dey waka pass u dey shout heaven. abi u wan make i knock ur head
Posted: at 22-04-2009 11:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- nickyvil at 23-04-2009 12:10 AM (15 years ago)
(m)
come knock am sey my head be like door wey dem dey knock
Posted: at 23-04-2009 12:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 23-04-2009 12:21 AM (15 years ago)
(m)
u are too dry nik evil
Posted: at 23-04-2009 12:21 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 23-04-2009 12:29 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: stripod102 on 23-04-2009 12:21 AM
u are too dry nik evil

LOL  NO TELL ME SAY U DON THEY VEX OOO..Grin
Posted: at 23-04-2009 12:29 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- stripod102 at 23-04-2009 12:34 AM (15 years ago)
(m)
d guy no try at all na.....ii don dey para ooooo...
Posted: at 23-04-2009 12:34 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 23-04-2009 02:53 AM (15 years ago)
(f)
awwwwwwwwwwwwww...luk at wat dat dude do to my honeybear
Posted: at 23-04-2009 02:53 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 23-04-2009 07:36 AM (15 years ago)
(m)
hey you look like my ipod wey i dey hear @ str.....IPOD
Posted: at 23-04-2009 07:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 23-04-2009 07:39 AM (15 years ago)
(f)
are u dump u stpid?ur an butt muscles
Posted: at 23-04-2009 07:39 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 23-04-2009 07:44 AM (15 years ago)
(m)
u dey vex take am easy na
Posted: at 23-04-2009 07:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 23-04-2009 07:46 AM (15 years ago)
(f)
if u no shutup i go continue
Posted: at 23-04-2009 07:46 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- degreatest2 at 23-04-2009 08:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 12:10 AM
come knock am sey my head be like door wey dem dey knock
oya bring dat ur coconut head come here! bend am well! kpom!!!!! next time u try am! i go kick ur ass!!!!
Posted: at 23-04-2009 08:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 23-04-2009 09:09 AM (15 years ago)
(f)
lolsz....
Posted: at 23-04-2009 09:09 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 23-04-2009 09:09 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: degreatest2 on 23-04-2009 08:58 AM
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 12:10 AM
come knock am sey my head be like door wey dem dey knock
oya bring dat ur coconut head come here! bend am well! kpom!!!!! next time u try am! i go kick ur ass!!!!
OMG.... Grin
not again.... Grin
Posted: at 23-04-2009 09:09 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 23-04-2009 09:12 AM (15 years ago)
(f)
yes again dude
Posted: at 23-04-2009 09:12 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 23-04-2009 09:21 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 23-04-2009 09:12 AM
yes again dude
plz plz plz  :'( :'( :'(
Posted: at 23-04-2009 09:21 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 23-04-2009 09:24 AM (15 years ago)
(f)
u dey cry come take tissue
Posted: at 23-04-2009 09:24 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- nickyvil at 23-04-2009 11:17 PM (15 years ago)
(m)
oya be careful oo dagreatest i fit vex go jump into well na you no go just see me again oo welcome back
Posted: at 23-04-2009 11:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- degreatest2 at 23-04-2009 11:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: nickyvil on 23-04-2009 11:17 PM
oya be careful oo dagreatest i fit vex go jump into well na you no go just see me again oo welcome back
ah ah e don reach like dat? U wan jump enta well? abeg make sure say na the one wey water full u jum enta oh! ironlady go rush go do thanksgiving fr church!
Posted: at 23-04-2009 11:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4