hehehehe DaCutest is just too cute U've started day dreaming about me 2  hehehe see this one dey laff ,you think sey i go give you belle for free? that one na for your dream, you must pay groomprice b4 i help you do am . , i just dey laff dey waka dey go hehehe Posted: at 21-11-2012 05:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
 wetın poster talk? poster say him na the man for the future , and i agree with him , poster abegi you too much . Posted: at 21-11-2012 06:01 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 21-11-2012 06:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
u are living in pb4 bulding
yes you no need to tell us , mr pb4 ,where you see am? Posted: at 21-11-2012 06:02 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see as your eyes dey shine like Rat wey dismantle trap , wey nearly kill am . Posted: at 21-11-2012 06:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see as your eyes dey shine like Rat wey dismantle trap , wey nearly kill am .  whu tock say naıja prıson no good huh ıf ı hear no be there wakawaka dey wey dey gıve am chance to tock for NP for the past 10yrz
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 21-11-2012 06:26 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
u try yeye
i know ,well thanks , e be like them don cure that brain-storm of yours huh ? Posted: at 21-11-2012 06:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 26-11-2012 03:21 AM (12 years ago) (f) Warisdis?
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 26-11-2012 03:21 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 26-11-2012 06:02 PM (12 years ago) (m) I C
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 26-11-2012 06:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
DaCutest at 26-11-2012 06:18 PM (12 years ago) (f) hehehe see this one dey laff ,you think sey i go give you belle for free? that one na for your dream, you must pay groomprice b4 i help you do am .  , i just dey laff dey waka dey go hehehe u ke? U nor qualify
It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks* Posted: at 26-11-2012 06:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 26-11-2012 06:46 PM (12 years ago) (f) emeka hmmm
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 26-11-2012 06:46 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 26-11-2012 08:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
jabanz at 26-11-2012 08:36 PM (12 years ago) (m) u ke? U nor qualify
wetin b d qualifications?
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 26-11-2012 08:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 26-11-2012 11:46 PM (12 years ago) (f) U be extra ordinary abnormal sugar mouthed human being.
seconded Posted: at 26-11-2012 11:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
two bush girls Posted: at 27-11-2012 12:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 27-11-2012 04:56 AM (12 years ago) (f) Passing
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 27-11-2012 04:56 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rihannaaa at 27-11-2012 04:58 AM (12 years ago) (f) hehehe see this one dey laff ,you think sey i go give you belle for free? that one na for your dream, you must pay groomprice b4 i help you do am .  , i just dey laff dey waka dey go hehehe
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me! Posted: at 27-11-2012 04:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
franel at 27-03-2013 05:26 AM (12 years ago) (m)
Common sense is indeed not common.  Posted: at 27-03-2013 05:26 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 27-03-2013 08:53 AM (12 years ago) (m) What a chronic moronic joke
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 27-03-2013 08:53 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Toks-E at 28-03-2013 05:57 AM (12 years ago) (m) Ur Grave na 100 feet. Lol  I swear, hitler is waiting for him
2.0. Posted: at 28-03-2013 05:57 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |