na who sabi dis gal (Page 2)

Date: 21-04-2009 2:45 pm (14 years ago) | Author: oluwa olayemi
1 [2] 3 4 5 6
- Recoverd at 21-04-2009 04:49 PM (14 years ago)
(f)
My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her.
Posted: at 21-04-2009 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Katee at 21-04-2009 04:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote
Re: NA who sabi dis gal
« posted : Today at 04:38:47 PM »   

--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM
Quote
wats funny?u want me to start wit u?
oya make we start na.   u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything       

ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal       kateeri   
stop pretending, go make dem BILOLO you
Posted: at 21-04-2009 04:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 21-04-2009 04:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Recoverd on 21-04-2009 04:49 PM
My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her.
recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as well
Posted: at 21-04-2009 04:54 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rambukar at 21-04-2009 04:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Katee on 21-04-2009 04:51 PM
Quote
Re: NA who sabi dis gal
« posted : Today at 04:38:47 PM »   

--------------------------------------------------------------------------------
Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM
Quote
wats funny?u want me to start wit u?
oya make we start na.   u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything       

ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal       kateeri   
stop pretending, go make dem BILOLO you

advice no curse1 abi?
Posted: at 21-04-2009 04:57 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:01 PM (14 years ago)
(f)
kateeri i no be like u na.....ask frm pple wey know,i no dey pretend,na as e be i go tell u,u either like me or hate me for it gal  Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 21-04-2009 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rambukar at 21-04-2009 05:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bilol on 21-04-2009 04:54 PM
Quote from: Recoverd on 21-04-2009 04:49 PM
My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her.
recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as well

Come u no wan thank me?
Posted: at 21-04-2009 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Katee at 21-04-2009 05:09 PM (14 years ago)
(f)
Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you  Smiley Smiley Grin Grin Grin
Posted: at 21-04-2009 05:09 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:11 PM (14 years ago)
(f)
rambuktar thank u too jaree ure sweet like chocolate Grin Grin Grin
Posted: at 21-04-2009 05:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- SAmyrocko at 21-04-2009 05:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bilol on 21-04-2009 02:45 PM
ERICA 4 LUV is her user name n i dont knw her frm adam,she's been telling me to WATCH MY BACK..wat she means by dat i dont knw,and for her to tell me wat she meant by dat,she has refused.....now she's sending some kind of dirty message into my profile after blocked her mails...whoever knws dis gal shld plz tell her to come out straight n tell me wat she wants instead of freaking me out Angry Angry Angry Angry...any insult frm any1 n we'll get aggressive wit any1 in dis forum


Pls, Bilol in other to stop all this give her a head down..... Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-04-2009 05:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:16 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Katee on 21-04-2009 05:09 PM
Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you  Smiley Smiley Grin Grin Grin
kateeri,...something dey smell for ur head,na who tell u say i dey vex for u?my levels don high pass dose ones oooooo...im just aving fun wit u here nothing more  Grin Grin Grin
Posted: at 21-04-2009 05:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 21-04-2009 05:19 PM (14 years ago)
(m)
hmmmm...wetin u chop dis eevening
Posted: at 21-04-2009 05:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: SAmyrocko on 21-04-2009 05:13 PM
Quote from: bilol on 21-04-2009 02:45 PM
ERICA 4 LUV is her user name n i dont knw her frm adam,she's been telling me to WATCH MY BACK..wat she means by dat i dont knw,and for her to tell me wat she meant by dat,she has refused.....now she's sending some kind of dirty message into my profile after blocked her mails...whoever knws dis gal shld plz tell her to come out straight n tell me wat she wants instead of freaking me out Angry Angry Angry Angry...any insult frm any1 n we'll get aggressive wit any1 in dis forum


Pls, Bilol in other to stop all this give her a head down..... Grin Grin Grin Grin
sammy u don start wit ur big grammar wetin u mean by head down again?Huh?Huh??haaaa!!!!
Posted: at 21-04-2009 05:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 21-04-2009 05:22 PM (14 years ago)
(m)
it's better u don't know
Posted: at 21-04-2009 05:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 21-04-2009 05:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Katee on 21-04-2009 05:09 PM
Bilow, i no fit hate you bcos im not here 2 make enemies but to catch fun, all those things wey i dey talk since na play i dey play, i no com know how u take am oo, dat one concern you  Smiley Smiley Grin Grin Grin

nice 1 girl. thats the spirit. Wink
Posted: at 21-04-2009 05:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:25 PM (14 years ago)
(f)
mazi u think i shld not knw....but i want to
Posted: at 21-04-2009 05:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Phil2 at 21-04-2009 05:30 PM (14 years ago)
(m)
need help?, contact d firing poing officer
Posted: at 21-04-2009 05:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:35 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Phil2 on 21-04-2009 05:30 PM
need help?, contact d firing poing officer
wetin u talk say do u?
Posted: at 21-04-2009 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dupsyexotic at 21-04-2009 05:42 PM (14 years ago)
(f)
children at play
Posted: at 21-04-2009 05:42 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- vivian07 at 21-04-2009 05:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Dupsyexotic on 21-04-2009 05:42 PM
children at play
hey girl, wats good ? u too scarece oooo  Cheesy Cheesy
Posted: at 21-04-2009 05:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bilol at 21-04-2009 05:45 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Dupsyexotic on 21-04-2009 05:42 PM
children at play
u don born?
Posted: at 21-04-2009 05:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 6