Recoverd at 21-04-2009 04:49 PM (15 years ago) (f) My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her. Posted: at 21-04-2009 04:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Katee at 21-04-2009 04:51 PM (15 years ago) (f) Re: NA who sabi dis gal « posted : Today at 04:38:47 PM »
-------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM Quote wats funny?u want me to start wit u? oya make we start na. u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything
ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal kateeri stop pretending, go make dem BILOLO you Posted: at 21-04-2009 04:51 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 04:54 PM (15 years ago) (f) My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her.
recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as well Posted: at 21-04-2009 04:54 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rambukar at 21-04-2009 04:57 PM (15 years ago) (m) Re: NA who sabi dis gal « posted : Today at 04:38:47 PM »
-------------------------------------------------------------------------------- Quote from: Katee on Today at 03:36:23 PM Quote wats funny?u want me to start wit u? oya make we start na. u want make i dey cry, if na man him be, u 4 don gree 4 am nobody 4 hear anything
ok na make we start,u think say i be like u wey be say na every man wey pass ur profile u must to gree for......oh gal dey look face ooooooo,im very nice but wat do u do wen all of a sudden sm1 picks on u and start to insult u.ave insulted enuff men,ave blocked enuff so no big deal kateeri stop pretending, go make dem BILOLO you advice no curse1 abi? Posted: at 21-04-2009 04:57 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:01 PM (15 years ago) (f) kateeri i no be like u na.....ask frm pple wey know,i no dey pretend,na as e be i go tell u,u either like me or hate me for it gal Posted: at 21-04-2009 05:01 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Rambukar at 21-04-2009 05:04 PM (15 years ago) (m) My dear, dnt mind her shs just tryin 2scare u. Sh no know u n u dnt know hr. Notin wil hapn. Just ignore her.
recoverd thank u jaree for d advise.....cyndi thanks as well Come u no wan thank me? Posted: at 21-04-2009 05:04 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Katee at 21-04-2009 05:09 PM (15 years ago) (f) Reply |
bilol at 21-04-2009 05:11 PM (15 years ago) (f) rambuktar thank u too jaree ure sweet like chocolate Posted: at 21-04-2009 05:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 21-04-2009 05:13 PM (15 years ago) (m) Pls, Bilol in other to stop all this give her a head down.....
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 21-04-2009 05:13 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:16 PM (15 years ago) (f) kateeri,...something dey smell for ur head,na who tell u say i dey vex for u?my levels don high pass dose ones oooooo...im just aving fun wit u here nothing more Posted: at 21-04-2009 05:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 21-04-2009 05:19 PM (15 years ago) (m) hmmmm...wetin u chop dis eevening Posted: at 21-04-2009 05:19 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:20 PM (15 years ago) (f) sammy u don start wit ur big grammar wetin u mean by head down again? ?haaaa!!!! Posted: at 21-04-2009 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 21-04-2009 05:22 PM (15 years ago) (m) it's better u don't know Posted: at 21-04-2009 05:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 21-04-2009 05:23 PM (15 years ago) (f) nice 1 girl. thats the spirit. Posted: at 21-04-2009 05:23 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:25 PM (15 years ago) (f) mazi u think i shld not knw....but i want to Posted: at 21-04-2009 05:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Phil2 at 21-04-2009 05:30 PM (15 years ago) (m) need help?, contact d firing poing officer Posted: at 21-04-2009 05:30 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:35 PM (15 years ago) (f) need help?, contact d firing poing officer
wetin u talk say do u? Posted: at 21-04-2009 05:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
children at play Posted: at 21-04-2009 05:42 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
vivian07 at 21-04-2009 05:43 PM (15 years ago) (f) children at play
hey girl, wats good ? u too scarece oooo Posted: at 21-04-2009 05:43 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
bilol at 21-04-2009 05:45 PM (15 years ago) (f) children at play
u don born? Posted: at 21-04-2009 05:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |