I Have Been With My Boyfriend For Six Years, Still No Ring! (Page 6)

Date: 05-03-2013 4:56 pm (11 years ago) | Author: Idbabe
1 ... 3 4 5 [6] 7 8
- sophiebaby at 8-03-2013 01:21 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Sophyrocks on  8-03-2013 09:50 AM
I think u already do if uve watched d movies 'Think lyk a man' and 'He's nt dat into you'. I call dem games bcos dey r tactics used to play wit a man's intelligence.

Posted: at 8-03-2013 01:21 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 8-03-2013 02:58 PM (11 years ago)
(f)
Passing
Posted: at 8-03-2013 02:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirenoch at 8-03-2013 03:53 PM (11 years ago)
(m)
Moving

Posted: at 8-03-2013 03:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 8-03-2013 03:59 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Sophyrocks on  8-03-2013 09:43 AM
Hahahahaha. Na rily truth say notin rily dey head of fish. Na dat ur fish head tel u say i dey talk of having spare part. EWU GAMBIA. Notin rily dey dat ur head kwa! I say d games u go dey reason no be d one wey i dey talk. Coconut head wey no get sense.

ILOVEIT Na you get this bomb wey them drop here nwanne? Grin Grin Grin Grin Grin Anya Ke Ngbe. Shocked ? Ke ka osi Adaa Na Germo?  Onyeze Na Ekele oooo 
Posted: at 8-03-2013 03:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 8-03-2013 04:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sirenoch on  8-03-2013 03:53 PM
Moving

Move go where
Posted: at 8-03-2013 04:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirenoch at 8-03-2013 04:56 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  8-03-2013 04:45 PM
Move go where
. Moving on with life

Posted: at 8-03-2013 04:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-03-2013 05:32 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sirenoch on  8-03-2013 04:56 PM
. Moving on with life

Okk no forget to buy ring
Posted: at 8-03-2013 05:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirenoch at 8-03-2013 06:19 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  8-03-2013 05:32 PM
Okk no forget to buy ring
. Wedding ring?

Posted: at 8-03-2013 06:19 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-03-2013 06:35 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sirenoch on  8-03-2013 06:19 PM
. Wedding ring?

which oda ring?
Posted: at 8-03-2013 06:35 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sirenoch at 8-03-2013 07:21 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  8-03-2013 06:35 PM
which oda ring?
. For who?

Posted: at 8-03-2013 07:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 8-03-2013 07:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sirenoch on  8-03-2013 07:21 PM
. For who?

For ur madam, no let her wait 6 yrs too  Cool
Posted: at 8-03-2013 07:41 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 9-03-2013 01:58 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: Sophyrocks on  8-03-2013 09:43 AM
Hahahahaha. Na rily truth say notin rily dey head of fish. Na dat ur fish head tel u say i dey talk of having spare part. EWU GAMBIA. Notin rily dey dat ur head kwa! I say d games u go dey reason no be d one wey i dey talk. Coconut head wey no get sense.

bia wetin u call that ur name?..if u dare talk trash again  i'm gonna personally whip that ur little ass.u hear?

Posted: at 9-03-2013 01:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 9-03-2013 02:06 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  8-03-2013 01:16 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin My lovely nwa nne.. u just dey peep dey run out.. some tyms i dey tink weda u be winch for NP.. anyways.. who be d fish wey no get head.. ?  Grin Grin Grin Grin if spare part come dey, how she wan take submit to the man kwanu, paradventure if ring dey? nna mehhhnnn.. i dont think i need a spare part.. if na spare part go make me dey amongst the so called wise.. "thank you" i'll make do with the "foolish".. it doesnt pay bro..

i miss you here bunches..  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

my lovely nwanna..being foolish dey pay ooooh  Grin Grin Grin ... i no b ghost for NP ooh!   Grin as for d fish without head,,na dat small gurl wey dey run her mouth like market woman.....same here..miss u like punani miss elephant trunk  Shocked Grin

Posted: at 9-03-2013 02:06 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 9-03-2013 02:14 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: moniconyez on  8-03-2013 03:59 PM
ILOVEIT Na you get this bomb wey them drop here nwanne? Grin Grin Grin Grin Grin Anya Ke Ngbe. Shocked ? Ke ka osi Adaa Na Germo?  Onyeze Na Ekele oooo 

Grin Grin Grin onyeze no mind that lil shit..she just want my attention..me no go give am...udo di,Jehovah bu Eze..umu biafra ga n'ebi  Smiley ..ka udo chia n'ebe gi

Posted: at 9-03-2013 02:14 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- sirenoch at 9-03-2013 02:56 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on  8-03-2013 07:41 PM
For ur madam, no let her wait 6 yrs too  Cool
. U sabi her, or hw u take know say I never give her ring, any ring now na for extra one

Posted: at 9-03-2013 02:56 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 9-03-2013 03:36 AM (11 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 9-03-2013 03:36 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sirenoch at 9-03-2013 03:42 AM (11 years ago)
(m)
Humn

Posted: at 9-03-2013 03:42 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 9-03-2013 04:24 AM (11 years ago)
(m)
               I Have Been With My Boyfriend For Six Years, Still No Ring!

Many things dey lack baby,no be only ring, No BB,No Brazlian hair,No Ipad,Iphone,eye lashes,mini skirt and g strings
Posted: at 9-03-2013 04:24 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FinlandGuy at 9-03-2013 04:26 AM (11 years ago)
(m)
So ajanni still never give you ring,after all you have done for him Chaii,e no good oh!!!!
Posted: at 9-03-2013 04:26 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sirenoch at 9-03-2013 04:44 AM (11 years ago)
(m)
Get urself a ring, i e no give u

Posted: at 9-03-2013 04:44 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8