cocoeni at 12-03-2013 03:06 PM (11 years ago) (f) ok Posted: at 12-03-2013 03:06 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
chicco77 at 12-03-2013 04:32 PM (11 years ago) (f) ok Posted: at 12-03-2013 04:32 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
solee1 at 12-03-2013 04:58 PM (11 years ago) (m) Lol, two craze combine sing, na wa oh, why una no add the third one na? (Tonto)
Shut your trap why mention Tonto's name Posted: at 12-03-2013 04:58 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ifemylove at 12-03-2013 06:30 PM (11 years ago) (f) i dey wen dem dey make d video, so, i don see am b4 Posted: at 12-03-2013 06:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DJSNIPPER at 12-03-2013 06:44 PM (11 years ago) (m) i dey wen dem dey make d video, so, i don see am b4
。。IF DON SEE AM B4 WETING COME BE OUR WAHALA THERE AMIBO?WEY UR MATE DEY FOR SCHOOL DEY WRITE AND READ U ARE THIER WASHING TERRY G BOXER,IF TEACHER LATER ASK U FOR THAT THING 4 HIM TO PASS U ,U GO SAY HE BE BAD PARSON。。AFTER ALL AGWORRO DON SEE AM FINISH。。 Posted: at 12-03-2013 06:44 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
4REEAL at 12-03-2013 07:01 PM (11 years ago) (m) Reply |
zoe61 at 12-03-2013 07:27 PM (11 years ago) (f) Posted: at 12-03-2013 07:27 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
nice one Posted: at 12-03-2013 07:55 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Na because of you them sing am sef..
Posted: at 12-03-2013 09:32 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
orjiwolo at 12-03-2013 09:40 PM (11 years ago) (m) correct high tempo jams Posted: at 12-03-2013 09:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sirenoch at 12-03-2013 09:47 PM (11 years ago) (m) Passing
What is not worth living for is not worth dying for Posted: at 12-03-2013 09:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BlueIxora at 12-03-2013 10:28 PM (11 years ago) (f) I go watch am when I comot this my black spec. Posted: at 12-03-2013 10:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
debbykiss at 13-03-2013 02:03 AM (11 years ago) (f) Noted. Posted: at 13-03-2013 02:03 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bmygeorge at 13-03-2013 03:55 AM (11 years ago) (m) ...enemy of progress...u go dey 4 one kpako area with ur 3310 nokia go dey post nonsence wey ur mate dey 4 hauston street dey hustle raber dey enter dem account..
I read this comment multiple times trying to figure out what u're trying to say; yet unable to understand you. Did you mean HOUSTON STREET or what? Anyways, i'm in New York (Yankee) doing my thing and CANNOT exchange words like "enemy of progress" with dumbass nigaz like ya who hasn't stepped outside Naija ......i don't find his music interested (my opinion) must i reason like you; junkie? ......u're used to this kind of music as a low-life boy, so enjoy it. As for me, i said my opinion and u can't change my it. Posted: at 13-03-2013 03:55 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
CORRECT Posted: at 13-03-2013 04:37 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ndelta at 13-03-2013 08:07 AM (11 years ago) (f) same music always with sentiment , by the way who are the people that want him to die ? Posted: at 13-03-2013 08:07 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Worst music of the year! (Mapoka rendition) the music no make sense at all
If you know what to post,better short up there, you no how much these men don make for just this 1 track, dey there dey dull yourself ikpovol guy Posted: at 13-03-2013 08:10 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nicksam at 13-03-2013 09:01 AM (11 years ago) (m) OK NA Posted: at 13-03-2013 09:01 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
HenryAy at 13-03-2013 10:28 AM (11 years ago) (m) Nice one My Gees Posted: at 13-03-2013 10:28 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
HenryAy at 13-03-2013 10:31 AM (11 years ago) (m) I read this comment multiple times trying to figure out what u're trying to say; yet unable to understand you. Did you mean HOUSTON STREET or what? Anyways, i'm in New York (Yankee) doing my thing and CANNOT exchange words like "enemy of progress" with dumbass nigaz like ya who hasn't stepped outside Naija ......i don't find his music interested (my opinion) must i reason like you; junkie? ......u're used to this kind of music as a low-life boy, so enjoy it. As for me, i said my opinion and u can't change my it.
Posted: at 13-03-2013 10:31 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |