Why Are Most Nigerian Girls Too Materialistic and Demanding (Home and Abroad)? (Page 7)

Date: 18-03-2013 12:14 pm (11 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 16
- divineproject at 19-03-2013 01:24 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM
Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg?Huh?Huh?Huh?? no be only one word,,, or maybe take away rice.. chicken, burger, ice creame.. or even Car sef(some wey dem borrow) or fine house(frnds place) wey A/C dey.. with German door  Grin Grin Grin tiled houx, fine kitchen.. correct bathroom wey get baf...oh boi see mirror inside bathroom like sey na PROTEA HOTEL  Grin Grin Grin Grin with beta mouka foam wey be sey if u climb am to fcuk go dey hungry u  Grin Grin Grin Grin Grin Grin na em dey make dem babes open legs ooo.. no be just money.. some naija babes like "ready made".. dem no wan follow man suffer.. dem no wan start from the scratch.. e good?  Tongue if them follow the guy.. enter keke..or bus/taxi..go the guy houx and the  guy dey stay for one room, them go manage stay, drink all d drinkables.. after that visit no more visitations.. e good? money no mean sey dem dey materialistic oo.. all other gbogboeru join.. make u u tink am na.. no vex too much.. na d truth.. why i disengage from most of my friends for naija be sey dem go sch ooo but dem no wan work.. .. all dem need na man wey get money.. person wey be manager for coy.. or contractor wey dem dey pay wella.. e good? make u u check am na.. dem sey money for hand.. back for ground.. do me i do u.. even if sey man dey gv.. dem go dey collect.. dem go collect oooooooooooo.. so tey no body go tell dem sey make dem open  Grin Grin Grin Grin why be cos dem feel sey dem dey do the man good by opening kpomo foram.. abeg no vex ooo.. cos even me sef dey vex ontop this matter.. NAIJA BABES I HAIL O

I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain? Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 01:24 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 01:30 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:17 PM
Grin  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Baby, i will also branch my uncle's place.. u can make 150k pls
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy...u try..not only your uncle place..what about your ant..so u never change.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..2013..u still dey branch  your  uncle place..
Posted: at 19-03-2013 01:30 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Donlucky1 at 19-03-2013 01:35 PM (11 years ago)
(m)
It's a very bad thing in girls life cos if money grow on trees, girls wouldn't mind to date Monkeys
Posted: at 19-03-2013 01:35 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 01:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Donlucky1 on 19-03-2013 01:35 PM
It's a very bad thing in girls life cos if money grow on trees, girls wouldn't mind to date Monkeys
na true talk..
Posted: at 19-03-2013 01:37 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- deboalabi262 at 19-03-2013 01:43 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 19-03-2013 01:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 01:24 PM
I no read this epistle wey u write here....abeg park well.........dem force the money from the man pocket? why dem dey complain? Grin Grin Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin i don park well.. ehen! why u dey form like sey u no sabi wasuputu wey dey happen for naija..  Huh? dem no dey force am.. but when u see truth make u talk kwanu.. haba.. i no sey u no b d type.. i fit tell u 10 babes for hia wey dey for that category.. trust me  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue when u see black nyansh no talk sey na yellow nyansh abeg..  Grin besides the post is not just talking about sex as per materialistic tinz.. What i undrstnd is not just d money.. when girl see man wey get car, fyn houx, well dressed, etc.. dem no wan no weda na camouflage the man dey do to get girls.. or weda en get HIV or not.. dem go just jump.. thats bin materialistic too  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

Posted: at 19-03-2013 01:45 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:51 PM (11 years ago)
(f)
why be sey wen person post truth about naija girls or some girls worldwide.. all d babes dem here go dey provoke sef?  Huh? if u vex too much for d matter.. den count ursef "IN"  Tongue Nasophietalkam  Cool i don talk my own.. u no go see me to beat

Posted: at 19-03-2013 01:51 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 01:53 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 01:30 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy...u try..not only your uncle place..what about your ant..so u never change.. Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy..2013..u still dey branch  your  uncle place..

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin are u giving me or not?  Angry

Posted: at 19-03-2013 01:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Blessed011 at 19-03-2013 02:01 PM (11 years ago)
(m)
That is how Nigeria girls behave... But not all of them.. Come to the country I am, you would never find such.. harlot ladies.. Some would say they are not prostituted but you can call them runs girl... hahahahah 
Posted: at 19-03-2013 02:01 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- divineproject at 19-03-2013 02:05 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:45 PM
Grin Grin Grin Grin i don park well.. ehen! why u dey form like sey u no sabi wasuputu wey dey happen for naija..  Huh? dem no dey force am.. but when u see truth make u talk kwanu.. haba.. i no sey u no b d type.. i fit tell u 10 babes for hia wey dey for that category.. trust me  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue when u see black nyansh no talk sey na yellow nyansh abeg..  Grin besides the post is not just talking about sex as per materialistic tinz.. What i undrstnd is not just d money.. when girl see man wey get car, fyn houx, well dressed, etc.. dem no wan no weda na camouflage the man dey do to get girls.. or weda en get HIV or not.. dem go just jump.. thats bin materialistic too  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue


What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........

Posted: at 19-03-2013 02:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:12 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Starship on 18-03-2013 12:25 PM
My dear its some MOST not all... Though its not there fault cos there are guys outside there who'll give them such nd wont hesitate to made love with them and brake their damn heart...
Posted: at 19-03-2013 02:12 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 18-03-2013 12:36 PM
Mtchew.......I hate it when people generalise...........

DP longest tym..so ur still pretty much around huhh?
Posted: at 19-03-2013 02:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dickman2 at 19-03-2013 02:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:53 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin are u giving me or not?  Angry
for grand ma ..not for uncle..i will send u the money ..
Posted: at 19-03-2013 02:15 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:16 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: fabulousjenny1 on 18-03-2013 12:44 PM
poster wake up stop emphasizing on Nigerian girls. girls of oda races are also materialistic

mayb where u r..bt definately nt here
Posted: at 19-03-2013 02:16 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:22 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 18-03-2013 02:10 PM
Am not Nigerian so just passing  Roll Eyes

u r oooooo   Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 19-03-2013 02:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 02:24 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 19-03-2013 02:05 PM

What yeye truth is that?......and you bet am not going to go tru the whole of ur epistle..........I hate generalisation........I am a Nigerian lady and every kobo I spend I earned through hard work.......so am not going to keep quiet when some broke ass dude come generalize..........you dat is defending the men, how many of dem reject anything in skirt?......most of them have no control over their joy stick so if you must DRILL, you must SPEND, period..........mtchewwwwww.........and see as them dey make noise like say na Nigerian thing......other nationalities no dey find money too?.....abeg make I pass jor......men wey get money no dey complain........

see confession o! so u dey drill ? na wa oooo and u go come dey do like sey u no dey do anything.. Hahahahaha! see me se case o.. am i  a congolese?? all the kobo i earn na tru ur hard work? i aint saying u shud kip quiet.. lets call a naija man a naija man,, and call an indian an indian! come on Dp! u n i n  that our talkative nametalkam did not generalise.. the subject is there.. haba... Why are " Most".. not why are Nigerian gals.. ur eye no dey see for day time? and what do u min by if u must drill u must spend d ? Huh? ok na.. begin dey open for evry man make dem dey drill u dey pay.. yes men no dey try.. but na we dey make dem make dem no try at all.. make u scrutinize dis tori wella ooo.. everyday na christmas? if u get bobo wey u n am dey friend.. if en phyuk u today pay.. come tomorw pay, next tomorw pay.. u be ashawo? u nor no say na only ahsawo wey man dey gv money just incase of next time phyuk? u no no? u want make i shout am?  Grin Grin Grin Grin Grin Grin abeg free me , free terry G o..he phyuk u gv u money no min sey u demand foram ooooo.. demmanding and giving with en church mind dey different..  Tongue demanding na like dis.. baby.. my mum is sick(her mama dey strong o) even some dey sey dia mama don die sef.. just bcos of money.. bin materialistic na unto sey.. this guy dey drive range rover sports.. en chyk u..u flow sharpily..  Grin Grin Grin Grin Grin u no go wan know weda na him oga motor..  Grin Grin Grin Grin Grin Grin dat na example of bin materialistc  Tongue Tongue Tongue or bcos u enter d motor A/C blow u.. u see Bold 5,HTC,Galxy Note, LG Flex.. etc  for near pidgin hole.. ur eye shine.. from there if en request for number.. u go telam sey ur fone don blind or the mouth piece no good.. just bcos sey u want new fone.. longer throat naija girls.. one day dem go use all the longer throat dem do money  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-03-2013 02:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 19-03-2013 02:25 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 19-03-2013 02:15 PM
for grand ma ..not for uncle..i will send u the money ..

thank you darl.  Kiss Kiss Kiss

Posted: at 19-03-2013 02:25 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:50 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:07 PM
Why u dey provoke naaaaaaaaaaa.. na d guy force the girl to open her leg?Huh?Huh?Huh?? no be only one word,,, or maybe take away rice.. chicken, burger, ice creame.. or even Car sef(some wey dem borrow) or fine house(frnds place) wey A/C dey.. with German door  Grin Grin Grin tiled houx, fine kitchen.. correct bathroom wey get baf...oh boi see mirror inside bathroom like sey na PROTEA HOTEL  Grin Grin Grin Grin with beta mouka foam wey be sey if u climb am to fcuk go dey hungry u  Grin Grin Grin Grin Grin Grin na em dey make dem babes open legs ooo.. no be just money.. some naija babes like "ready made".. dem no wan follow man suffer.. dem no wan start from the scratch.. e good?  Tongue if them follow the guy.. enter keke..or bus/taxi..go the guy houx and the  guy dey stay for one room, them go manage stay, drink all d drinkables.. after that visit no more visitations.. e good? money no mean sey dem dey materialistic oo.. all other gbogboeru join.. make u u tink am na.. no vex too much.. na d truth.. why i disengage from most of my friends for naija be sey dem go sch ooo but dem no wan work.. .. all dem need na man wey get money.. person wey be manager for coy.. or contractor wey dem dey pay wella.. e good? make u u check am na.. dem sey money for hand.. back for ground.. do me i do u.. even if sey man dey gv.. dem go dey collect.. dem go collect oooooooooooo.. so tey no body go tell dem sey make dem open  Grin Grin Grin Grin why be cos dem feel sey dem dey do the man good by opening kpomo foram.. abeg no vex ooo.. cos even me sef dey vex ontop this matter.. NAIJA BABES I HAIL O

U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO..
Posted: at 19-03-2013 02:50 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tyabo at 19-03-2013 02:57 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 01:51 PM
why be sey wen person post truth about naija girls or some girls worldwide.. all d babes dem here go dey provoke sef?  Huh? if u vex too much for d matter.. den count ursef "IN"  Tongue Nasophietalkam  Cool i don talk my own.. u no go see me to beat
heheheheh u dun luk 4 troble finish u dey fear mke she no beat u abi?
Posted: at 19-03-2013 02:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- donzilo at 19-03-2013 03:10 PM (11 years ago)
(m)
my dear not all Nigeria Girls, as for me the girl am dating has never demand kobo from me, each i gives her she wont collect and advice me to make some savings wisely.
Posted: at 19-03-2013 03:10 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8 9 10 ... 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Bride Calls Off Wedding After Catching Groom's Mum Br3astfeeding Him in Restroom On Wedding Day

  2. Everyone Knows You’re Wicked – Angela Okorie Continues to Drag Zubby Michael

  3. Singer, Portable Celebrates His Lookalike Son on His Birthday With Stunning New Photos

  4. Nigeria's Tunde Onakoya Smashes Guinness World Record For Longest Chess Marathon (VID)

  5. Female ADC Attached to Embattled Ex Gov, Yahaya Bello Has Been Arrested

  6. Reality TV Star, Ifu Ennada Embraces Spiritual Awakening, Removes Sultry Content From SM

  7. Radio Host, Dotun Warns DJ Not To Play D’banj's Songs At His 40th Birthday Amidst Family Feud

  8. Brymo Makes Strong Allegations Against 2face, Burna Boy & Davido in New Viral Video

  9. Jubilation As Security Forces In Kogi State Kill Suspected Drug Kingpin, Sumaila Ata (Summy)

  10. Mob Justice: Suspected Motorcycle Thieves Lynched, Burnt In Makurdi

  11. President Tinubu Announces Appointment of SEC Chairman, Seven Board Members


THIS WEEK
  1. Moment Atiku Abubakar And Nyesom Wike Snub Each Other At PDP National Caucus Meeting (VID)

  2. The Real Reason Tinubu Government Went After Bobrisky - Reno Omokri Drops Bombshell

  3. Check Out The Video That Got Cubana Chief Priest Into EFCC's Net

  4. Jubilation In Nigeria As Many Are Currently Receiving N50k Inside Their Account From Tinubu

  5. PICS: Ex Ooni Of Ife's Wife, Queen Naomi Ties The Knot Again On Her 31st Birthday

  6. Embarrassing Turn for Afrobeats Star, Davido in Latest Romantic Scandal With American Model

  7. Kim Kardashian Shows Off Lots of Flesh as She Debuts Her SKIMS SWIM Summer 2024 Line

  8. Lady Who Accidentally Posted Cozy Photos With Davido Shares New Shocking Video of The Singer

  9. APC National Chairman, Ganduje Suspended From The Party

  10. Tragedy As Two Teenage Girls Drown As Canoe Capsizes In Niger State


TOP MEMBERS: