So, as I don interpret now, I don commit sin,
na wa o, na wetin I go use satisfy una 4 here naaa...



Fertymor..if u wan satisfy me den cum meet me in d room and collect hot jigi jigi...no be interpretation u give me
Posted: at | |
Quote from: Fertymor on 31-05-2013 02:29 PM Jossy, which one be ur own now, So, as I don interpret now, I don commit sin, na wa o, na wetin I go use satisfy una 4 here naaa... ![]() ![]() ![]() Fertymor..if u wan satisfy me den cum meet me in d room and collect hot jigi jigi...no be interpretation u give me Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You are not serious o
| |||||
Try me then Reply![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
I ReplyC I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: jossy4reall on 15-06-2013 05:12 PM Try me then ![]() ![]() Try who, I just dey pity u if not I 4 let wetin u wan eat kill u danudanu... Lolz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Fertymor on 25-06-2013 11:28 AM Try who, I just dey pity u if not I 4 let wetin u wan eat kill u danudanu... Lolz ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() E be like say wetin I dey talk u no dey understand am..abi u never hear dis 2 words "DIE HARD".....no just try me cuz I go put u for prison and I go travel.....after nine months I go come release u...den ur eyes go clear Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-06-2013 08:24 PM E be like say wetin I dey talk u no dey understand am..abi u never hear dis 2 words "DIE HARD".....no just try me cuz I go put u for prison and I go travel.....after nine months I go come release u...den ur eyes go clear ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Jossy, u are not serious o, so na me u dey talk to like dis abi, ok o
| |||||
Fertymor na my image dey type dat thing......meet me in the room so we can talk ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
una still dey practice madness 4 dis forum / una never gonna change Reply![]() its una boy aka NEWRUMOUR Back wit a new born again name aka SILVER ND GOLD / ok lets get back to bu
| |||||
Speaking in tongues Reply2.0.
| |||||
![]() its una boy aka NEWRUMOUR Back wit a new born again name aka SILVER ND GOLD / ok lets get back to bu
| |||||
You understand wetin broda dey talk? Reply2.0.
| |||||
i never understand ur madness o Reply![]() its una boy aka NEWRUMOUR Back wit a new born again name aka SILVER ND GOLD / ok lets get back to bu
| |||||
My madness? Reply2.0.
| |||||
yep Reply![]() its una boy aka NEWRUMOUR Back wit a new born again name aka SILVER ND GOLD / ok lets get back to bu
| |||||
Ok. Since i don dey mad no wahala Reply2.0.
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-06-2013 03:57 PM Fertymor na my image dey type dat thing......meet me in the room so we can talk So, na ur image dey always browse for u abi... Lolz u no serious o
| |||||
I can imagine expert praying this prayer... Lol Reply![]() ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: Fertymor on 17-07-2013 05:30 PM So, na ur image dey always browse for u abi... Lolz u no serious o sometimez Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion