sandra78 at 14-06-2013 08:44 AM (11 years ago) (f) Carry am go Hotel na, if you no fit talk.... Posted: at 14-06-2013 08:44 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bestbuky at 14-06-2013 08:51 AM (11 years ago) (f) just a minute please Posted: at 14-06-2013 08:51 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
BlueIxora at 14-06-2013 08:55 AM (11 years ago) (f) Mama na virgin? No be through sex she got her pikins? If mama can't stand the heat let her go back to the village or shorten her stay. There's nothing wrong in enjoying sex with yor wedded wife. Posted: at 14-06-2013 08:55 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lanudja at 14-06-2013 09:03 AM (11 years ago) (f) Which kind talk be dis sef? Na only 9th dem dey make love? What abt day time when children don go school and mama dey parlour dey watch film or go chopping 4 d family. Abeg many ways dey 2 kill bird joo... Posted: at 14-06-2013 09:03 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
covenantu at 14-06-2013 09:19 AM (11 years ago) (m) mr man dnt make dis 2 scater ur house do as a mantured man go out with ur wif n com in, u understand? Posted: at 14-06-2013 09:19 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ridorex123 at 14-06-2013 09:32 AM (11 years ago) (m) Mayb hr moda also wan chop, giv dem 2geda...... Lolz Posted: at 14-06-2013 09:32 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
potsofgold at 14-06-2013 10:27 AM (11 years ago) (m) guy discharge ur moda inlaw & enjoy ur wyf whom u're married to, wetin d woman mean sef, abi conji go hold u when u get wife? make a choice. she don enjoy her lyf so she need to allow odas enjoy their's too except she be trouble maker. Posted: at 14-06-2013 10:27 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
potsofgold at 14-06-2013 10:30 AM (11 years ago) (m) Which kind talk be dis sef? Na only 9th dem dey make love? What abt day time when children don go school and mama dey parlour dey watch film or go chopping 4 d family. Abeg many ways dey 2 kill bird joo...
shey d couple no get work ni? besides night/ early morning own sweet pass Posted: at 14-06-2013 10:30 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
spartanman at 14-06-2013 10:47 AM (11 years ago) (m) Its not worth d problem. Don't u know d mum hav urge or feeeling about sex. Hw do u feel wen u watch blue film. Dats hw her mum feel . U beta stop it Posted: at 14-06-2013 10:47 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
let us tell our sekf the trueth,me as a msn i no fit enjoy sex knwing fully well dat my mother inlaw is hearing the noise,and even if i paid 10billion ln her her i will not disrespect myself by inviting people to the love making sinply because i have the right to do wt her what i want,the bed is noisy,my wife is noisy therefor we will not embarass our self ,even if we dont have respect for our mother inlaw we suppose to have respect for ourself,na only pikin de come see ,ppl no de come see the making of the pikin,we must sleep for ground and avoid noise for the sake of our own respect,lets talk love Posted: at 14-06-2013 10:48 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2013 10:53 AM (11 years ago) (f) repartraite her to d village.. wetin she wan come do for ur hiux for 2months? ur kids are grown.. 2 and 4yrs old... she shud go back to her husbands houx.. thats her daughters husbands houx.. make she allow una enjoy the ride haba.. wetin be ha bizness with the bed making noise... i nor dey like support bad tin o.. make she go back to her husband houx.. hotel is not an option.. she has over stayed her welcome.. she shud go back to her husbands houx.. SHEKINA
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2013 10:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rhodavic at 14-06-2013 11:03 AM (11 years ago) (m) she has her reasons which must not be known to u, pls coporate with her. she is protecting de family Posted: at 14-06-2013 11:03 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Marvellina at 14-06-2013 11:13 AM (11 years ago) (f) o boy na to cloz d door nd do d somtin on d floor. kapeche Posted: at 14-06-2013 11:13 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
proly at 14-06-2013 11:17 AM (11 years ago) (f) Kkkkk Posted: at 14-06-2013 11:17 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Lekan22 at 14-06-2013 11:21 AM (11 years ago) (m) Yeah. Take your wife out and do it in a motel. Posted: at 14-06-2013 11:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
winace at 14-06-2013 11:26 AM (11 years ago) (f) Mother in law no put assunder wat GOD has join togher o. Posted: at 14-06-2013 11:26 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ssasynud at 14-06-2013 11:28 AM (11 years ago) (m) u can invite me to cum nd hold d bed fr u while u nd ur wife enjoy ur sex show Posted: at 14-06-2013 11:28 AM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bettygirls at 14-06-2013 11:45 AM (11 years ago) (f) take it easy Posted: at 14-06-2013 11:45 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 14-06-2013 11:48 AM (11 years ago) (f) u can invite me to cum nd hold d bed fr u while u nd ur wife enjoy ur sex show
lolllllllllllllllllllllll
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-06-2013 11:48 AM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mary11 at 14-06-2013 11:55 AM (11 years ago) (m) Go find all dis small gals wey 2 of una go dey do am 4 d next 2 months Since d mother wan marry her daughter
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 14-06-2013 11:55 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |