Nigerian (Warri / Pidgin) Slangs and Their Meanings (Page 31)

Date: 19-06-2009 8:53 am (14 years ago) | Author: METRIX
1 ... 28 29 30 [31] 32 33
- simele at 16-03-2011 11:02 AM (13 years ago)
(m)
MBASU MEANS BABE
Posted: at 16-03-2011 11:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- uzjosh at 16-03-2011 12:28 PM (13 years ago)
(m)
e dom red o>>> meaning>>>> their is problem o
Posted: at 16-03-2011 12:28 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Adikpe at 16-03-2011 01:55 PM (13 years ago)
(m)
ground no level = meaning things are not okay.
Posted: at 16-03-2011 01:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sammie4naija at 16-03-2011 02:00 PM (13 years ago)
(m)
Pops(i/y) = father
mums(i/y) = mother
Kele = girl
Bobo = guy
Egedeman = cultist
Lemme = food
Wacco = mad
Gbege / beef = trouble
U 2 dey para = u talk 2 much
Which level = wots up
I bam = am fine
more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey!
Posted: at 16-03-2011 02:00 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sammie4naija at 16-03-2011 02:03 PM (13 years ago)
(m)
Pops(i/y) = father
mums(i/y) = mother
Kele = girl
Bobo = guy
Egedeman = cultist
Lemme = food
Wacco = mad
Gbege / beef = trouble
U 2 dey para = u talk 2 much
Which level = wots up
I bam = am fine
more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey!
Posted: at 16-03-2011 02:03 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Sammie4naija at 16-03-2011 02:04 PM (13 years ago)
(m)
Pops(i/y) = father
mums(i/y) = mother
Kele = girl
Bobo = guy
Egedeman = cultist
Lemme = food
Wacco = mad
Gbege / beef = trouble
U 2 dey para = u talk 2 much
Which level = wots up
I bam = am fine
more 2 cum....infact diz na made in naija, so xprs masef anywherd wey dey!
Posted: at 16-03-2011 02:04 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- lORDIBRAHIM at 16-03-2011 03:20 PM (13 years ago)
(m)
gbam = that is it

koko = the truth

fall my hand = u slack

degwa = fup

i de navigate = i de go

no long tin/no yawa/ ega no de / no lele / notin mega / no kwams/ i tith = mo problem

e don pkai/kik bocket = e die be that

lem / mark up = eat

pkanch / gbogbo / alefor / ask fela sha

bus stop / ghetto /  = joint

mak we relate na / robb mind = na to reason 2gda be that

shine your shoe = run



Posted: at 16-03-2011 03:20 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Ab4ril at 16-03-2011 03:42 PM (13 years ago)
(m)
ÖTU ÖCHA = NICE ONE
Posted: at 16-03-2011 03:42 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 16-03-2011 04:45 PM (13 years ago)
(f)
BOLINGO- Fcuk

Posted: at 16-03-2011 04:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- estilizo at 16-03-2011 04:55 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: d_man on 23-06-2009 11:33 AM
WARRI LANGUA
Bust my skeroo===>Blow my mind
Baff up   =====> Dressing up nicely
Shenkiz/cury=======> Chics
Shedas /peper/kishi======> Dogh, mulla, money
Peper rested =======>Having lots of cash
Sort ========> Bribe
Olokpa======> cops/police
Skilashi ======> knows how to play football very well
Jand =========>Overseas
Aproko ========> gossiper
Yan (wetin i dey yan) ==========> Talk/flow/gist (wat am i saying)
Kpakpa =========>Dope, marijuana
Gbedu =========> Music
Lekpa ==========> Thin (usu used for smbody)
Crash===========>Sleep
Lakpalakpa========>Many Rash On ur head
I no send u! =======> Dont care wat u say or think
Ehen? ======= So?
Bash ======> Party
Odeshi ======> Charm
Jones ======> Slack
Mumu ======> Fool
Just dey lad/show ===> Just coming
Ehen?=======> so?
Job ======> 419
Shak up/shyo =====> drink alcohol
Fash(i/y)   ========> Forget
Jack========> Read
blow-blow ======>Balloon
U dey Kolo=======>You are Crazy
Yanga/effizy======> Show off
E dey waka come small small =====> He's walking dwn slowly
Fabu/jege =====>Lie
Hot stepper =====> Know how to dance
All join/everyfin folo =====>All included
Shit 4 church ======> Messing up
Backside/yansh====> Buttucks
Kak =======> Sit
Floss=======> Living large
Yawa don gas o =====> There is trouble
Kawa =======>Run/move
Agbero=======> Tog
Demor =====>Act up
Ojoro=======> Trick
Gbege======> Trouble
I hold my side =====> i got my back
Kpro ====> Relax
Jeje =====> Easy
Lajest=====> Living

I just dey land =====> I'm just coming
D shenkiz dem jst dey matrix=====> The ladies are just tripping


Pipo too dey talk fo-nne 4 my ears abegi, Warri no fi carry last my langua na pigin and me i no send! and  me i get to bounce so hommie
shock nuckle!!

hnmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Grin

Posted: at 16-03-2011 04:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 16-03-2011 05:43 PM (13 years ago)
(m)
@POSTER . POSTER NA YOU GO RUN FOR THIS POST OOO BECAUSE I HEAR SAY WARRI NO DEY CARRY LAST AND NOW AM SEEN IT.
YOU GO SEE SLANG HERE RUN EVEN FORGET YOUR SLIPPERS WHEN RUNNING LOL.

WARRI/NAIJA DELTA UNA TOO MUCH, CHOP NOCKLE Grin ;DLOL
Posted: at 16-03-2011 05:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kinkino at 16-03-2011 05:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 16-03-2011 04:45 PM
BOLINGO- Fcuk


NO PONJA.....NO phyuk
Posted: at 16-03-2011 05:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kinkino at 16-03-2011 05:45 PM (13 years ago)
(f)
CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s
Posted: at 16-03-2011 05:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- interpo77 at 16-03-2011 05:56 PM (13 years ago)
(m)
411-asking for family,
akanchawa-money has come
koti-police
omoge-babe
Posted: at 16-03-2011 05:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 16-03-2011 06:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kinkino on 16-03-2011 05:45 PM
CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s

Kikikiki Kinkino Good Morning oooo lol
Posted: at 16-03-2011 06:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- estilizo at 16-03-2011 06:25 PM (13 years ago)
(f)
ok,still reading ooooo,more.............

Posted: at 16-03-2011 06:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Omilim at 16-03-2011 06:46 PM (13 years ago)
(f)
thanx D_man
Posted: at 16-03-2011 06:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 2slimshady at 16-03-2011 07:36 PM (13 years ago)
(f)
oshelenge----- cute babe
Posted: at 16-03-2011 07:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kinkino at 16-03-2011 07:54 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on 16-03-2011 06:04 PM
Quote from: kinkino on 16-03-2011 05:45 PM
CHOPPING OF GBOLAA....SUKIN OF P***s

Kikikiki Kinkino Good Morning oooo lol

onyeze...udo diri gi ooo
Posted: at 16-03-2011 07:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 16-03-2011 08:43 PM (13 years ago)
(m)
wetin una dey talk self?  yawa and dance huh! Shocked Shocked
Posted: at 16-03-2011 08:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 ... 28 29 30 [31] 32 33