Signs That You Are A Naijapals Oldie (Part 1) (Page 9)

Date: 07-08-2013 2:08 pm (10 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 39
- jossy4reall at 2-09-2013 12:54 PM (10 years ago)
(m)
for real...me sef I tire for them

Posted: at 2-09-2013 12:54 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 2-09-2013 02:08 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: stephen153 on  2-09-2013 12:35 PM
una dey make this forum boring
na una na
Posted: at 2-09-2013 02:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 2-09-2013 02:09 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  2-09-2013 12:54 PM
for real...me sef I tire for them
u sef inclusive. wey u dey man borderline
Posted: at 2-09-2013 02:09 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 2-09-2013 02:55 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin
Posted: at 2-09-2013 02:55 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- franel at 2-09-2013 05:42 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  2-09-2013 12:35 PM
una dey make this forum boring

Posted: at 2-09-2013 05:42 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-09-2013 06:12 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  2-09-2013 02:09 PM
u sef inclusive. wey u dey man borderline

hehe...I don dey like that minding borderline....e guud cuz e no dey give stress at all...u only nid to do any of dis Smiley Wink Cheesy Grin Angry Sad Shocked Cool Huh? Roll Eyes Tongue Embarrassed Lips Sealed Undecided Kiss Cry  and datz all

Posted: at 2-09-2013 06:12 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 2-09-2013 08:19 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 2-09-2013 08:19 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 3-09-2013 04:25 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-09-2013 04:25 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- alabi22 at 4-09-2013 12:10 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  2-09-2013 06:12 PM
hehe...I don dey like that minding borderline....e guud cuz e no dey give stress at all...u only nid to do any of dis Smiley Wink Cheesy Grin Angry Sad Shocked Cool Huh? Roll Eyes Tongue Embarrassed Lips Sealed Undecided Kiss Cry  and datz all
and na d tn wey i no like b dat. na wa o
Posted: at 4-09-2013 12:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-09-2013 12:37 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  4-09-2013 12:10 PM
and na d tn wey i no like b dat. na wa o

na u make me come dey like am.....so since u no dey like am.., make we share am...u go like half and dislike half and me go like half and dislike half
as from now e go dey be like dis  Smiley Wink Cheesy Grin Angry Sad Shocked Cool..,,dat is the half of it

Posted: at 4-09-2013 12:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-09-2013 09:59 AM (10 years ago)
(f)
customers welcome.
wetin una wan buy?
Posted: at 5-09-2013 09:59 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- NEWHUMOUR at 5-09-2013 10:03 AM (10 years ago)
(m)
i won buy ur "2 oranges" nd dat  Lips Sealed / bring it to my bedroom by 9.pm Wink nd calculate ur money b4 coming
Posted: at 5-09-2013 10:03 AM (10 years ago) | Newbie
Reply
- rakelly at 5-09-2013 02:30 PM (10 years ago)
(f)
new yam. but i dont sell orange
Posted: at 5-09-2013 02:30 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 5-09-2013 03:51 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  4-09-2013 12:37 PM
na u make me come dey like am.....so since u no dey like am.., make we share am...u go like half and dislike half and me go like half and dislike half
as from now e go dey be like dis  Smiley Wink Cheesy Grin Angry Sad Shocked Cool..,,dat is the half of it
still, dat doesnt work 4 me pal
Posted: at 5-09-2013 03:51 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-09-2013 08:13 PM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-09-2013 08:13 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-09-2013 08:15 PM (10 years ago)
(m)
every one was once a newbie
just like every senator was once a child
even egj and sambo was once too
Posted: at 5-09-2013 08:15 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 5-09-2013 08:38 PM (10 years ago)
(m)
and steve addicted too
Posted: at 5-09-2013 08:38 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- jossy4reall at 5-09-2013 09:18 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  5-09-2013 03:51 PM
still, dat doesnt work 4 me pal

forget pal and try harp

Posted: at 5-09-2013 09:18 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 5-09-2013 09:36 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-09-2013 09:36 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 6-09-2013 09:57 AM (10 years ago)
(m)
sighn dat you,re a village boy
Posted: at 6-09-2013 09:57 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 ... 39