ANNOUCEMENT ! : Naijapal JOKE forum Girls are missing !!! Help .

Date: 11-08-2013 12:59 pm (10 years ago) | Author: fesanbi
- at 11-08-2013 12:59 PM (10 years ago)
(m)

where all our joke 4rum girls dey
self,,,,,,
 make e no b say dey don follow
ramadan go o, cause i don dey
miss everybody . Seriously, Guyz
too plenty 4 dis 4rum. We go do
some mearsurement 4 hia nw.
            ASSIGNMENT 4 ALL
Any newbie wey won join d joke 4rum nw must be " Girls "

zeigbo nd co >> make una go oda
4rum go invite some girls come
( assignment 4 all )

we no want Girls scarcity again ,
( no girls cmt 4 one month nw )
ban some newbie boyz wey dey
post rubbish 4 dis site

      in case una find dis missing
chicks >> # pls REport to d head of
d ultimate search leader ( stephen
or @sst Zeigbo )

    NAMES OF GIRLS MISSING
1) RIHaNna
2) Da cutest
3) fertymor
4) chummily
5) omomarty

    ask 4 oda names 4rom d search
leader <<>> THKS 4 UR CONCERN

     y i post am 4 hia be say. If una help us see any 1 of dem, make una pls report to d joke 4rum oga @t d top ( stephen nd @sst zeigbo ),

MAKE UNA COME BACK HOME , ABEG !!! Undecided


Posted: at 11-08-2013 12:59 PM (10 years ago) | Upcoming
- zeigbo at 11-08-2013 01:22 PM (10 years ago)
(m)
chei dis boi don crase kpatakpata

Posted: at 11-08-2013 01:22 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chicco77 at 11-08-2013 03:00 PM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 11-08-2013 03:00 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 11-08-2013 11:23 PM (10 years ago)
(m)
Alright

Posted: at 11-08-2013 11:23 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- tkazzz at 11-08-2013 11:31 PM (10 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 11-08-2013 11:31 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- Aalladinn at 16-05-2014 12:48 PM (9 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 16-05-2014 12:48 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply