CHILD CUSTODY (Page 6)

Date: 12-08-2013 11:25 am (10 years ago) | Author: Iyabo Alabi
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 14
- francischi at 2-09-2013 08:28 PM (10 years ago)
(m)
shit bull

Posted: at 2-09-2013 08:28 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 3-09-2013 05:39 AM (10 years ago)
(m)
Na wa for all this kain shiitings

Posted: at 3-09-2013 05:39 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 3-09-2013 03:46 PM (10 years ago)
(m)
see dem spreading shit any hw..yeye pple

Posted: at 3-09-2013 03:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 4-09-2013 06:24 AM (10 years ago)
(m)
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 4-09-2013 06:24 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- alabi22 at 4-09-2013 12:20 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  3-09-2013 03:46 PM
see dem spreading sh*t any hw..yeye pple
where dem?
Posted: at 4-09-2013 12:20 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 4-09-2013 12:31 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  4-09-2013 12:20 PM
where dem?

do u nid molue windscreen?......u no dey see dis pple above wey dey share shit any hw like say na dinner??

Posted: at 4-09-2013 12:31 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-09-2013 10:02 AM (10 years ago)
(f)
thank God i no talk shit
Posted: at 5-09-2013 10:02 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 5-09-2013 02:50 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  5-09-2013 10:02 AM
thank God i no talk sh*t

u sure??

Posted: at 5-09-2013 02:50 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-09-2013 03:02 PM (10 years ago)
(f)
u hear shit for my mouth
Posted: at 5-09-2013 03:02 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 5-09-2013 03:41 PM (10 years ago)
(f)
u don mention am 2 times now
Posted: at 5-09-2013 03:41 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 5-09-2013 03:42 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  4-09-2013 12:31 PM
do u nid molue windscreen?......u no dey see dis pple above wey dey share sh*t any hw like say na dinner??
molue windscreen no sharp like 4D
Posted: at 5-09-2013 03:42 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kehinde2436 at 5-09-2013 05:35 PM (10 years ago)
(m)
To be honest, the man is totally right
Posted: at 5-09-2013 05:35 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- jossy4reall at 5-09-2013 09:24 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  5-09-2013 03:02 PM
u hear sh*t for my mouth

no dey take kweshion ansar kweshion......,by the way na whu dey talk am since?.. no be u??

Posted: at 5-09-2013 09:24 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- NEWHUMOUR at 6-09-2013 10:21 AM (10 years ago)
(m)
sh*t sh*t sh*t / una well so Huh?
Posted: at 6-09-2013 10:21 AM (10 years ago) | Newbie
Reply
- rakelly at 6-09-2013 10:57 AM (10 years ago)
(f)
i will never say shit
Posted: at 6-09-2013 10:57 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-09-2013 12:52 PM (10 years ago)
(f)
there u go again. anybody wey talk shit again, we go put am inside shit
Posted: at 6-09-2013 12:52 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-09-2013 01:25 PM (10 years ago)
(f)
thank God bcos me no fit talk shit here
Posted: at 6-09-2013 01:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 6-09-2013 02:28 PM (10 years ago)
(f)
abeg, jossy bring d bucket full of shit, make we sink rakelly inside
Posted: at 6-09-2013 02:28 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-09-2013 04:18 PM (10 years ago)
(f)
haba! for shit? abeg i no talk shit na.
Posted: at 6-09-2013 04:18 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 6-09-2013 07:50 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  6-09-2013 02:28 PM
abeg, jossy bring d bucket full of sh*t, make we sink rakelly inside

I no dey near dat thing wey u talk now....but I go give u bucket make u go put her there

Posted: at 6-09-2013 07:50 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 14