Flymama

Date: 26-08-2013 4:38 pm (11 years ago) | Author: katrien
- at 26-08-2013 04:38 PM (11 years ago)
(f)
Afta long day at work, i wan relax small

so i dey com NP to holla at my old time friends dem,,,, but ehmmmmmm WHERE UNA DEY?Huh?Huh???

All i see is new new faces,, wetin happen oh ??

Posted: at 26-08-2013 04:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
- at 26-08-2013 04:53 PM (11 years ago)
 Roll Eyes thank god, first to comment,
i dey ya back ,dey fly cheetah  Roll Eyes
Posted: at 26-08-2013 04:53 PM (11 years ago) |
Reply
- at 26-08-2013 04:53 PM (11 years ago)
Quote from: emejuru on 26-08-2013 04:53 PM
Roll Eyes thank god, first to comment,
i dey ya back ,dey fly like cheetah  Roll Eyes
Posted: at 26-08-2013 04:53 PM (11 years ago) |
Reply
- FlyMamacita at 26-08-2013 04:58 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 26-08-2013 04:53 PM
Roll Eyes thank god, first to comment,
i dey ya back ,dey fly cheetah  Roll Eyes

My personal persin, how u deyyyyyy ?  Shocked
Posted: at 26-08-2013 04:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xena15 at 26-08-2013 05:33 PM (11 years ago)
(f)
Who u dey find?
Make I help u ring am

Posted: at 26-08-2013 05:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 26-08-2013 05:48 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: xena15 on 26-08-2013 05:33 PM
Who u dey find?
Make I help u ring am

I bin dey find u, now dat u r here...............wetin u bring for me huh  Huh? Huh?
Posted: at 26-08-2013 05:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 26-08-2013 05:54 PM (11 years ago)
Quote from: FlyMamacita on 26-08-2013 04:58 PM
My personal persin, how u deyyyyyy ?  Shocked

 Roll Eyes am cool ,bet you too  Wink
Posted: at 26-08-2013 05:54 PM (11 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 26-08-2013 08:53 PM (11 years ago)
(m)
name the person and I go land the person hia like land rover

Posted: at 26-08-2013 08:53 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ela214 at 27-08-2013 01:25 PM (11 years ago)
(f)
where una dey ohhhhhhhhhh---flyingmamacita dey find una
Posted: at 27-08-2013 01:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 27-08-2013 01:29 PM (11 years ago)
(m)
how did i land here?... pilot take off with immediate alacrity
Posted: at 27-08-2013 01:29 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 28-08-2013 09:28 AM (11 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 28-08-2013 09:28 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions