She go eat all the way from Lagos, to greet her pekin wey just born. As she dey there, she con dey attached to Malaria wey she wan dey carry go lagos like that. So she dey hospitalized and some drug was given to her to be used in interval. So as she dey comot her pikin con tell am say before she leave make she use this drugs now and when she get to ORE make she use another batch (the pikin don calculate the time wey she go use reach the place). As the woman comot for the motor park. She enter Lagos and after some minute she con fall asleep till she reach Ibadan. As she wake and saw she was in Ib. She con tell the driver make he take her back to ORE after much pressure the driver accepted. On getting to ORE the woman just take the drug and used then later said make we dey go.
Posted: at | |