Photo of the Day: Nollywood finally goes gaga with movie,‘Tear my bra if you can’ (Page 4)

Date: 12-09-2013 8:52 am (10 years ago) | Author: starboy richard
1 2 3 [4]
- rakelly at 25-09-2013 01:51 PM (10 years ago)
(f)
i no wan go school today.
y?
them dey fight for my school bcos of one alabi
Posted: at 25-09-2013 01:51 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 25-09-2013 06:16 PM (10 years ago)
(m)
 Undecided Undecided

Posted: at 25-09-2013 06:16 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-09-2013 11:33 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 25-09-2013 09:21 AM
Come Expert....if I hear my name for ur mouth again....I go tear u slap wey be ur age mate Angry
see dis small boi Cheesy
show me ur hand make i see where beatn go sweet for ur body   Roll Eyes

Posted: at 25-09-2013 11:33 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 25-09-2013 11:34 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 25-09-2013 09:43 AM
hehehehhe. abeg tear am d slap. i dey ur back
make dey tear ur husband slap  Roll Eyes

Posted: at 25-09-2013 11:34 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 26-09-2013 05:16 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 25-09-2013 11:33 PM
see dis small boi Cheesy
show me ur hand make i see where beatn go sweet for ur body   Roll Eyes

I hope u know who u dey follow talk?.....u don dey disrespectful

Posted: at 26-09-2013 05:16 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 26-09-2013 10:04 AM (10 years ago)
(f)
make una no fight here
Posted: at 26-09-2013 10:04 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 28-09-2013 12:12 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 28-09-2013 12:12 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 28-09-2013 07:49 PM (10 years ago)
(m)
Tear my bra if you can

Posted: at 28-09-2013 07:49 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4]