Don't say i no tell you

Date: 12-09-2013 11:00 pm (10 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
[1] 2 3 4 ... 11
- at 12-09-2013 11:00 PM (10 years ago)
(m)
Let people that have ear hear
and those that have eyes see


Posted: at 12-09-2013 11:00 PM (10 years ago) | Hero
- Toks-E at 13-09-2013 07:42 AM (10 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 13-09-2013 07:42 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Richard1212 at 13-09-2013 08:38 AM (10 years ago)
(m)
go back to ur phsycatric home abeg , u don dey miss alot of drugs nd its affecting u  Tongue
Posted: at 13-09-2013 08:38 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- rakelly at 13-09-2013 11:00 AM (10 years ago)
(f)
passing
Posted: at 13-09-2013 11:00 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 13-09-2013 10:44 PM (10 years ago)
(m)
na true be say dem never treat u well........u still nid like five more years to come back to normal

Posted: at 13-09-2013 10:44 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 14-09-2013 05:08 AM (10 years ago)
(m)
^^^

Lol

Posted: at 14-09-2013 05:08 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 14-09-2013 03:05 PM (10 years ago)
(f)
tank fo ur ave my dear............... nor people we curse i always on ur side jare Grin
Posted: at 14-09-2013 03:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 15-09-2013 04:05 PM (10 years ago)
(f)
 Huh?
Posted: at 15-09-2013 04:05 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 15-09-2013 10:06 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: Richard1212 on 13-09-2013 08:38 AM
go back to ur phsycatric home abeg , u don dey miss alot of drugs nd its affecting u  Tongue
oponu ayirada
Werin u talk say e hapun to u?  Roll Eyes

Posted: at 15-09-2013 10:06 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-09-2013 10:07 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 13-09-2013 07:42 AM
Ok
fenk for listening jawe

Posted: at 15-09-2013 10:07 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-09-2013 10:14 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-09-2013 10:44 PM
na true be say dem never treat u well........u still nid like five more years to come back to normal
na lie
mo gbadun
Nortin do me İ dey kampte  Tongue

Posted: at 15-09-2013 10:14 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 15-09-2013 10:18 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 14-09-2013 03:05 PM
tank fo ur ave my dear............... nor people we curse i always on ur side jare Grin
lol i swear u are on point
No mind stephen wey never see garri to balance his diet
Na only akara dem give am dey no give am garri

Posted: at 15-09-2013 10:18 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-09-2013 08:23 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 15-09-2013 10:14 PM
na lie
mo gbadun
Nortin do me İ dey kampte  Tongue



I no expect u to agree say u never well.....bcuz if u talk am then na im be say u don dey well small small

Posted: at 16-09-2013 08:23 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 16-09-2013 09:21 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 16-09-2013 09:21 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 16-09-2013 09:28 AM (10 years ago)
(f)
u too dey block road
Posted: at 16-09-2013 09:28 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-09-2013 09:36 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 16-09-2013 09:28 AM
u too dey block road

tell ram

Posted: at 16-09-2013 09:36 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 16-09-2013 09:58 AM (10 years ago)
(f)
u go tell am
Posted: at 16-09-2013 09:58 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 16-09-2013 12:46 PM (10 years ago)
(m)
u dey fear?

Posted: at 16-09-2013 12:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 16-09-2013 01:31 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 16-09-2013 09:28 AM
u too dey block road
  who?
Posted: at 16-09-2013 01:31 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 16-09-2013 03:08 PM (10 years ago)
(f)
ur brother na
Posted: at 16-09-2013 03:08 PM (10 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 ... 11