naija hate truth,,the truth be say this woman open up..una dey vex..for the men..HOW MANY TIME U DON TELL YOUR WIFE THAT U LOVE HER..OR TAKE HER OUT FOR GOOD TIME OR TAKE HER ON HOLIDAYS FOR WEEKS,,HAVING SEX WITH YOUR WIFE EVERY DAY NO MAKE U ROMANTIC OOOH..SHOW HER LOVE,,HAVE TIME FOR HER,,,SPEND TIME WITH HER MAKE HER HAPPY,,SOME MEN THINK BY MAKING SEX TO A WOMAN WILL MAKE U ROMANTIC..NA LIE..BUT SOME WOMAN DEY FEAR TO TALK TO THEIR MAN..OR OPEN UP..THIS WHY I LKIE WHITE WOMEN..THEM WILL TELL U WHAT THEM WANT..
Correct. Exactly what i said. why shud u date or marry somebody dat u are afraid of telling him or her wat u want and how u want him or her to handle u? Some pple are funny. dey will hear d word 'Romantic', dey will quickly tink its just Sex. after marriage, all dose things dey used to do to spice up relatnship, dey will stop doing dem.dis is why pple shud be enlightened n stop having dis low , backward mentality. Being romantic isnt just about sex. its about how u treat ur partner in many ways. Are u loving, tender, compassionate, caring? Do u treat ur partner d same u treat ur body as d bible said u shud do?? do u go out with ur wife regularly for shows or dinners? if ur wife aint sexy enough after childbirth, do u step out to buy her sexy clothes, make up, good hairstyle, take her to d gym?? A hardened man with stone like heart dat has no fellow feeling cnt be romantic. Some african men feel dat bcos dey are d head, dat means dey must behave like abacha at home. dey take dis Headship thing too far and abuse it. dats why u see men killing deir wives bcos food is not ready. Haba! how do u expect sucha man to be romantic? he cnt be. theres no way u will treat ur wife lyk a queen dat she wont treat u like a king also except ure just unfortunate to marry d wrong woman.
Life is damn too short to be sitting around miserable.
Posted: at 14-11-2013 08:23 PM (10 years ago) | Gistmaniac |
|