pepigambit at 31-07-2009 07:55 PM (14 years ago) (m) ehn?..manage ke/ Posted: at 31-07-2009 07:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 31-07-2009 07:57 PM (14 years ago) (f) ehn?..manage ke/
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 31-07-2009 07:57 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 31-07-2009 08:02 PM (14 years ago) (m) which one u prefer Posted: at 31-07-2009 08:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmyG at 31-07-2009 08:03 PM (14 years ago) (f) ah una dey engage people 4 here? Posted: at 31-07-2009 08:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
duron at 31-07-2009 08:04 PM (14 years ago) (m) ITS NOT A DEAL LET HIM TAKE IT OFF
no he wont heheh EHEM..U MOST WEAR IT NOW how mny carat? U SOPPOST TO KNOW CAUSE MEN USE TO BUY RING, BUT I PREFER 18 CARAT GOLD AND 1 CARAT DIAMOND IS OK TO MANAGE we go nid 4 ak ...3 sub machine and 1 small grenede make e no big ooo....e go do I GO MANAGE AKPAN E BE LIKE SAY U DEY SALE RING, GIVE ME YOUR CONTACT BECAUSE I WAN BUY RING WEY I GO USE PROPOSE TO EMMYG TOMMOROW MORNING Posted: at 31-07-2009 08:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
am out catch ya all morrooooo Posted: at 31-07-2009 08:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 31-07-2009 08:10 PM (14 years ago) (m) aite bro Posted: at 31-07-2009 08:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 31-07-2009 08:12 PM (14 years ago) (f) ITS NOT A DEAL LET HIM TAKE IT OFF
no he wont heheh EHEM..U MOST WEAR IT NOW how mny carat? U SOPPOST TO KNOW CAUSE MEN USE TO BUY RING, BUT I PREFER 18 CARAT GOLD AND 1 CARAT DIAMOND IS OK TO MANAGE we go nid 4 ak ...3 sub machine and 1 small grenede make e no big ooo....e go do I GO MANAGE AKPAN E BE LIKE SAY U DEY SALE RING, GIVE ME YOUR CONTACT BECAUSE I WAN BUY RING WEY I GO USE PROPOSE TO EMMYG TOMMOROW MORNING GO TO (ARGOS) WEBSITE DEY SELL DIAMOND CHEAP THERE..HEHEHE
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 31-07-2009 08:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 31-07-2009 08:13 PM (14 years ago) (f) which one u prefer
THE FIRST ONE
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 31-07-2009 08:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 31-07-2009 08:14 PM (14 years ago) (m) ehem....... Posted: at 31-07-2009 08:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmyG at 31-07-2009 08:16 PM (14 years ago) (f) hehehehe curon u still neva wake up from dis ur dream? Posted: at 31-07-2009 08:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
emmyG at 31-07-2009 08:16 PM (14 years ago) (f) i mean duron Posted: at 31-07-2009 08:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 31-07-2009 08:19 PM (14 years ago) (f) hehehehe curon u still neva wake up from dis ur dream?
HEHE WHY U WANT STOP AM NOW :DLET AM BUY IF HE WISH SHA
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 31-07-2009 08:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
duron at 31-07-2009 08:20 PM (14 years ago) (m) hehehehe curon u still neva wake up from dis ur dream?
EMMY NA WHICH DREAM BE THAT ONE, NA SOMETHING WEY DON ALREADY HAPPEN YOU DEY DREAM, VERY SOON I GO START TO SHEAR OUR WEDDING CARD FOR HERE Posted: at 31-07-2009 08:20 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ceejay58 at 31-07-2009 08:22 PM (14 years ago) (m) HEY!!! was i here? Posted: at 31-07-2009 08:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emmyG at 31-07-2009 08:23 PM (14 years ago) (f) hehehehe curon u still neva wake up from dis ur dream?
EMMY NA WHICH DREAM BE THAT ONE, NA SOMETHING WEY DON ALREADY HAPPEN YOU DEY DREAM, VERY SOON I GO START TO SHEAR OUR WEDDING CARD FOR HERE no let my husband hear u o abi u no see wedding ring 4 my hand? Posted: at 31-07-2009 08:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
duron at 31-07-2009 08:30 PM (14 years ago) (m) hehehehe curon u still neva wake up from dis ur dream?
EMMY NA WHICH DREAM BE THAT ONE, NA SOMETHING WEY DON ALREADY HAPPEN YOU DEY DREAM, VERY SOON I GO START TO SHEAR OUR WEDDING CARD FOR HERE no let my husband hear u o abi u no see wedding ring 4 my hand? YOU WAN USE WEDDING RING DEY INTIMIDATE ME ABI, ABEG FORGET THAT ONE BY HE WAY WEDDING RING DEY EVERY MARKET, MESELF GET ONE OOO, SO NO WORRY YOURSELF THAT ONE NOGO STOP US FROM GETTING MARRIED, VERY SOON Posted: at 31-07-2009 08:30 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pepigambit at 31-07-2009 09:07 PM (14 years ago) (m) seein no weddin ring in her hand doe? Posted: at 31-07-2009 09:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
McBona at 1-08-2009 03:29 AM (14 years ago) (m) there must be a reson behind everyth. . . though seems dubious! Perhaps, Imma gon ask "WHY" b4 taking it up^ Posted: at 1-08-2009 03:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beauti4 at 1-08-2009 03:31 AM (14 years ago) (f) ask him or her this: so baby...y is it that anytime two of u r on d same shift u never wear our weddin rings? and pay close attention to his/her facial expression. Posted: at 1-08-2009 03:31 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |