see it mad boy temp tell you say I beiboman?
wetin concern igbo man wit dis ur yeye joke?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-01-2014 11:30 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
chai! yaba never full oooooo kiokiokiokiokiokiokio expert no go school, aladin go school but na olodo jossy wey knw book no sabi rite zeigbo no see chalk diodiodiodiodiodiodiodiodiodi
u get luck say I dey my mute period
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-01-2014 11:32 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 28-01-2014 11:35 AM (10 years ago) (f) wetin u for do? go and learn how to write Posted: at 28-01-2014 11:35 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 01:45 PM (10 years ago) (m) if na NECO, u go write d question like ds who wise pass? a. d father b. d son bcos of pple like aalladin & expert wey no no book
haahhaa let them go learn Roadside mechanic na, that one no require book knowledge and their donkey heads will fit into that for sure Posted: at 28-01-2014 01:45 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 01:48 PM (10 years ago) (m) wetin concern igbo man wit dis ur yeye joke?
you will neva know na Posted: at 28-01-2014 01:48 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 01:55 PM (10 years ago) (m) chai! yaba never full oooooo kiokiokiokiokiokiokio expert no go school, aladin go school but na olodo jossy wey knw book no sabi rite zeigbo no see chalk diodiodiodiodiodiodiodiodiodi
haahhaa very serious oooo Posted: at 28-01-2014 01:55 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
zeigbo at 28-01-2014 02:26 PM (10 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-01-2014 02:26 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rakelly at 28-01-2014 04:08 PM (10 years ago) (f) no look ajanni like that again he is not gay like u Posted: at 28-01-2014 04:08 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
wetin u for do? go and learn how to write
no try me or else ntuba gi ime mkpuke
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-01-2014 04:29 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
no look ajanni like that again he is not gay like u na 14yrs be dat and u wey know dem na minimum of 10yrs
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-01-2014 04:30 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
chai! yaba never full oooooo kiokiokiokiokiokiokio expert no go school, aladin go school but na olodo jossy wey knw book no sabi rite zeigbo no see chalk diodiodiodiodiodiodiodiodiodi
rakelly thank ur God say i no quickly see wetin u post here
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 28-01-2014 04:50 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-01-2014 05:48 PM (10 years ago) (f) finished Posted: at 28-01-2014 05:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 28-01-2014 07:10 PM (10 years ago) (m) u are finished Posted: at 28-01-2014 07:10 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 07:48 PM (10 years ago) (m) Reply |
ajanni at 28-01-2014 08:29 PM (10 years ago) (m) no look ajanni like that again he is not gay like u Posted: at 28-01-2014 08:29 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 08:50 PM (10 years ago) (m) no try me or else ntuba gi ime mkpuke
sataaap - she be your mate? Posted: at 28-01-2014 08:50 PM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
zeigbo at 28-01-2014 10:22 PM (10 years ago) (m) Huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-01-2014 10:22 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 28-01-2014 10:22 PM (10 years ago) (m) Huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-01-2014 10:22 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
zeigbo at 28-01-2014 10:33 PM (10 years ago) (m) no look ajanni like that again he is not gay like u if i catch u i go tell my bingo aalladin make he suck u dry
They can close the door against me but can't stop me frm coming in Posted: at 28-01-2014 10:33 PM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 28-01-2014 11:02 PM (10 years ago) (m) Reply |