Omomarty and ExpertTbright will share all Expert worries (Page 7)

Date: 28-01-2014 1:59 am (10 years ago) | Author: Jossy Donald
1 ... 4 5 6 [7] 8
- jossy4reall at 4-02-2014 07:02 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-02-2014 12:46 AM
aww say ajanni  Roll Eyes
Mtvhew am jare
Beautiful queen no dey pass the front of in house na so e go leave wetin e dey do dey look her.
My dear if na ajanni leave ram
Leave ram jare
Dey go ur way hmm


hw she go leave ajanni wey she don confess say ajanni tennis better pass ur own....she say ur own be like finger battery but ajanni own na confirm rod  wey dey reach anywia she want

Posted: at 4-02-2014 07:02 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 4-02-2014 07:21 PM (10 years ago)
(m)
BRAVO  Cheesy / OLOSHI  Angry
Posted: at 4-02-2014 07:21 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 4-02-2014 09:02 PM (10 years ago)
(m)
So u get mind to call jossy oloshi hun?

Posted: at 4-02-2014 09:02 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 4-02-2014 09:04 PM (10 years ago)
(m)
Anyway na wetin he be
But no e big pass ur mouth  Angry

Posted: at 4-02-2014 09:04 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 4-02-2014 09:09 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  4-02-2014 07:02 PM

hw she go leave ajanni wey she don confess say ajanni tennis better pass ur own....she say ur own be like finger battery but ajanni own na confirm rod  wey dey reach anywia she want
oya choose any gun for here wey go kill u shap shap bcos of the comment u commented Angry

Posted: at 4-02-2014 09:09 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 4-02-2014 11:06 PM (10 years ago)
(m)
to kill u nd dat ur yeye omomarty
Posted: at 4-02-2014 11:06 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-02-2014 01:31 AM (10 years ago)
(m)
Ole Tongue my angel is save na u n ur mumu brother i wanted to kill
Choose anyone for urself n ur mumu brother on time make i waste two of una shap shap.
Monkey brothers Angry

Posted: at 5-02-2014 01:31 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 5-02-2014 06:24 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-02-2014 06:24 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- youngboss11 at 5-02-2014 07:04 AM (10 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 5-02-2014 07:04 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 5-02-2014 07:17 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  4-02-2014 09:09 PM
oya choose any gun for here wey go kill u shap shap bcos of the comment u commented Angry

I am a man u cannot kill with a machine gun,,not even with Bazooka and u here showing me some toy guns.....u well so?

Posted: at 5-02-2014 07:17 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 5-02-2014 12:33 PM (10 years ago)
(f)
no in dey yaba left Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-02-2014 12:33 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 5-02-2014 12:48 PM (10 years ago)
(m)
from yaba left to kirikiri .
Posted: at 5-02-2014 12:48 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 5-02-2014 02:30 PM (10 years ago)
(f)
kirikiri to grave yard Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-02-2014 02:30 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 5-02-2014 02:39 PM (10 years ago)
(m)
from graveyard to hell fire  Grin .

expert don suffer  Tongue
Posted: at 5-02-2014 02:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 5-02-2014 03:23 PM (10 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 5-02-2014 03:23 PM (10 years ago) | Grande Master
Reply
- ExpertTbright at 5-02-2014 11:38 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  5-02-2014 07:17 AM
I am a man u cannot kill with a machine gun,,not even with Bazooka and u here showing me some toy guns.....u well so?
this is the last chance for u n the last quel son for u Angry
Hw did u want me to kill u?
Na by hanging u want ni or make i tie block for ur neck n trow u inside water?
Answer me fas fas i no get time, i gast to atend to others Angry

Posted: at 5-02-2014 11:38 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 7-02-2014 03:36 PM (10 years ago)
(f)
from hell fire to ashes Grin Grin
Posted: at 7-02-2014 03:36 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 7-02-2014 03:40 PM (10 years ago)
(m)
from ashes to ocean
Posted: at 7-02-2014 03:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 8-02-2014 07:53 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  5-02-2014 11:38 PM
this is the last chance for u n the last quel son for u Angry
Hw did u want me to kill u?
Na by hanging u want ni or make i tie block for ur neck n trow u inside water?
Answer me fas fas i no get time, i gast to atend to others Angry

na ur wife say make u talk dis?...cuz I no say u no fit talk unless she say make u talk

Posted: at 8-02-2014 07:53 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 8-02-2014 08:44 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on  5-02-2014 06:24 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 8-02-2014 08:44 AM (10 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

fire TRENDING GISTS fire