Aalladinn at 4-02-2014 12:29 AM (10 years ago) (m) hw much b the money ?? d amount of d money depend on d jail term dem go give am for kirikiri Posted: at 4-02-2014 12:29 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 4-02-2014 06:06 AM (10 years ago) (m) Reply |
Aalladinn at 4-02-2014 08:12 AM (10 years ago) (m) huh Posted: at 4-02-2014 08:12 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 4-02-2014 01:04 PM (10 years ago) (f) na more than in family savings,if i mention nam now they no go show face again Posted: at 4-02-2014 01:04 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 4-02-2014 01:54 PM (10 years ago) (m) Reply |
Aalladinn at 4-02-2014 05:19 PM (10 years ago) (m) na more than in family savings,if i mention nam now they no go show face again
quick make we jail d idiot fast , i get 1 client for inside dat kirikiri wey dey find gay partner . d guy yansh go smell pepper Posted: at 4-02-2014 05:19 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
quick make we jail d idiot fast , i get 1 client for inside dat kirikiri wey dey find gay partner . d guy yansh go smell pepper dis boy u no well at all
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-02-2014 06:51 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 4-02-2014 07:30 PM (10 years ago) (m) Posted: at 4-02-2014 07:30 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oloriburuku aburo jossy See in mouth Na so e go bend for life i never finish ur work for shrine U go soon hearam
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 4-02-2014 07:35 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
&u U go soon go back to jail
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 4-02-2014 07:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 4-02-2014 07:40 PM (10 years ago) (m) Oloriburuku aburo jossy See in mouth Na so e go bend for life i never finish ur work for shrine U go soon hearam ur wife don replace me for d shrine. dey don flat her chest comot Posted: at 4-02-2014 07:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U must be a mad man for christ sake
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 4-02-2014 08:34 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 4-02-2014 11:17 PM (10 years ago) (m) dem don dey put knife for her down below Posted: at 4-02-2014 11:17 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
This ur animal life wey u dey live go soon lead u to dead by hanging for my boy hand (zeigbo) i promise u
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 5-02-2014 01:02 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 5-02-2014 06:11 AM (10 years ago) (m) Posted: at 5-02-2014 06:11 AM (10 years ago) | Grande Master | |
Reply |
I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM* Posted: at 5-02-2014 07:08 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rakelly at 5-02-2014 12:36 PM (10 years ago) (f) dis boy u no well at all u no wan make in family live? na life inprisonment Posted: at 5-02-2014 12:36 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 5-02-2014 12:42 PM (10 years ago) (m) This ur animal life wey u dey live go soon lead u to dead by hanging for my boy hand (zeigbo) i promise u expert in madness Posted: at 5-02-2014 12:42 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 5-02-2014 02:32 PM (10 years ago) (f) go bring truck make we put am there Posted: at 5-02-2014 02:32 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 5-02-2014 02:36 PM (10 years ago) (m) u won go sell am ?? Posted: at 5-02-2014 02:36 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |