Check Out Kaffy Dance Queen and Her Beautiful Family (Page 2)

Date: 03-02-2014 2:16 pm (10 years ago) | Author: sunday Kayode
1 [2]
- omomalaga1 at 3-02-2014 07:57 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: omomalaga1 on  3-02-2014 07:56 PM
Me I wonder o, na only naija celibrity thing dey wey person no go drink water put cup 4 ground.
Posted: at 3-02-2014 07:57 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- sync at 3-02-2014 08:03 PM (10 years ago)
(f)
DAMN THIS MADAM IS TOO OLD FOR THIS BOY JOR. HE DOES NOT SEEM HAPPY,ALWAYS FAKING THE SMILES
Posted: at 3-02-2014 08:03 PM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- chicco77 at 3-02-2014 08:32 PM (10 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 3-02-2014 08:32 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ObyWBabaK at 4-02-2014 12:21 AM (10 years ago)
(m)
kk
Posted: at 4-02-2014 12:21 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Afrogotojail at 4-02-2014 01:55 AM (10 years ago)
(m)
Wetin concern me
Posted: at 4-02-2014 01:55 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sheree at 4-02-2014 10:00 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  3-02-2014 04:27 PM
all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes

hahahahahaha

abeg I no fit laugh
Posted: at 4-02-2014 10:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fiddy1 at 4-02-2014 10:07 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  3-02-2014 04:27 PM
all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes


An u be ordinary people oh!! Abi u no know say u better pass them?? No privacy for dem zoo teey paparazzi dey follow dem go toilet. Grin Grin Grin
Posted: at 4-02-2014 10:07 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- treasi at 4-02-2014 11:03 AM (10 years ago)
(m)
CUTE........... Grin
Posted: at 4-02-2014 11:03 AM (10 years ago) | Upcoming
Reply
- ngfineface at 4-02-2014 11:10 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  3-02-2014 04:27 PM
all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes

You dey min dem?
Posted: at 4-02-2014 11:10 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- PeacetoU at 4-02-2014 12:04 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: beneno on  3-02-2014 04:27 PM
all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes
For the fact that they are celebrities doesn't make others ordinary.
Posted: at 4-02-2014 12:04 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Ifemylove at 4-02-2014 02:58 PM (10 years ago)
(f)
Congratulations!
Posted: at 4-02-2014 02:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- k4short2 at 4-02-2014 04:25 PM (10 years ago)
(f)
She dey cheat the man na em make she fit dress like dis outside.
Posted: at 4-02-2014 04:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- TEMYBRODER at 4-02-2014 04:31 PM (10 years ago)
(m)
Hi, please could you check this out. You will get paid for making refferrals for advertising companies. It's real, and I know people who have got paid.  http://earnstart.com/?id=153886. It's a good means to financial success for young men and women
Posted: at 4-02-2014 04:31 PM (10 years ago) | Newbie
Reply
- aso4life1 at 5-02-2014 01:46 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: beneno on  3-02-2014 04:27 PM
all this celebrities no go let the ordinary people rest ? if them dress wan go out them go post am here,e.g (rita dominic) if them dey toilet dey sh*t them go post am here,e.g (tiwa savage husband) if them dey for kitchen dey cook common spaghetti them go post am here,e.g (ini edo) if them dey bedroom them go post am here.e.g wiz kid E.T.C una no go let the ordinary people rest ?  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes
blame the poster

Posted: at 5-02-2014 01:46 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- Fertymor at 5-02-2014 07:24 PM (10 years ago)
(f)
GOOD, LOVELY FAMILY... NICE ONE
Posted: at 5-02-2014 07:24 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]