dickman2 at 10-02-2014 06:44 AM (10 years ago) (m) jim just dey use this fool for nothing..soon he will her for another one ..very soon.. Posted: at 10-02-2014 06:44 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 10-02-2014 06:46 AM (10 years ago) (m) this girl no get sense oooh..she no know who be jim..she carry bad market..soon una go read story.. Posted: at 10-02-2014 06:46 AM (10 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SEE MY MAN WEY WE DE HUZZLE TOGETHER B4 I LEF AM COME EUROPE, SEE THE KAIN FAIN GIRL WE E DE ENJOY. ABEG I LIKE UNA SWAGA. Posted: at 10-02-2014 07:10 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
olu4 at 10-02-2014 07:15 AM (10 years ago) (m) Cool,when are u get marry Posted: at 10-02-2014 07:15 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
so good love is life Posted: at 10-02-2014 08:58 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Iyke, pls wed this lady lets rest, stop waisting time
must they get married Nigerians? Posted: at 10-02-2014 09:00 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
luckyson at 10-02-2014 09:09 AM (10 years ago) (m) nice people Posted: at 10-02-2014 09:09 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
bros na wa for u ohh, u no wan change Posted: at 10-02-2014 09:20 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
bros na wa for u ohh, u no wan change Posted: at 10-02-2014 09:20 AM (10 years ago) | Newbie | |
Reply |
k4short2 at 10-02-2014 09:55 AM (10 years ago) (f) =)) =D =)) Laffº˚˚°º≈wanº˚=)) =D =))˚°º≈tear my belleº˚˚°º≈º˚˚°º≈º˚ ˚°º≈=)) =D =)) for dis children quarrelsome. Post. Abeg make I no 4get wetin I com here com contribute. Ehen come jim hyke stop posting all dis. Your childish pix n grow up like other mature men. Posted: at 10-02-2014 09:55 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
glorykay at 10-02-2014 10:27 AM (10 years ago) (m) Jim iyke dey fear to marry, he kno say nowadays actress mariage nor dey last, Well life na per head Posted: at 10-02-2014 10:27 AM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Aniagain at 10-02-2014 11:42 AM (10 years ago) (m) get a life and stop attacking ene [/quote Don't mind that goat of elmatado, he is not ashame of attacking someone who has not for once attacked him back.. common sense is not common
Am too defended to be a victim Posted: at 10-02-2014 11:42 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okilo101 at 10-02-2014 11:47 AM (10 years ago) (m) @elmatado,trying 2 score cheap naijapal point!!!Jim n Nadia carry-on... Posted: at 10-02-2014 11:47 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mensch at 10-02-2014 12:14 PM (10 years ago) (m) Iook ik and nadia u people should go and marry if u realy in love Posted: at 10-02-2014 12:14 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abusiddiq at 10-02-2014 12:50 PM (10 years ago) (m) Reply |
dareper at 10-02-2014 01:18 PM (10 years ago) (m) They look cool Posted: at 10-02-2014 01:18 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
portikoko at 10-02-2014 02:03 PM (10 years ago) (f) Reply |
Lonju at 10-02-2014 02:47 PM (10 years ago) (m) Nice one nigger , I'm in full support if you ask me .
Oskilo Posted: at 10-02-2014 02:47 PM (10 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 10-02-2014 03:43 PM (10 years ago) (m) ok Posted: at 10-02-2014 03:43 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Best of luck to the baby girl, i wish them congratulation in advance Posted: at 10-02-2014 03:53 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |