Girl's brain new discovery (Page 5)

Date: 11-02-2014 11:18 am (10 years ago) | Author: BRIGHT OSSY
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12
- jossy4reall at 3-03-2014 12:46 PM (10 years ago)
(m)
but why u care?

Posted: at 3-03-2014 12:46 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 3-03-2014 03:37 PM (10 years ago)
(m)
she won do am
Posted: at 3-03-2014 03:37 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 3-03-2014 04:51 PM (10 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 3-03-2014 04:51 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 3-03-2014 05:22 PM (10 years ago)
(m)
u too dey do me nw
Posted: at 3-03-2014 05:22 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaCutest at 3-03-2014 06:56 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on  3-03-2014 12:46 PM
but why u care?
if he runs mad, he'll bite all of u o. I no want make he bite unu

Posted: at 3-03-2014 06:56 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-03-2014 08:55 PM (10 years ago)
(m)
Dacutest. Care for only me don't care dem
U see jossy body Roll Eyes na wound wound wound full in body
If he bite am is not new
The only prob wey dere na in be the madness
Cos he go run mad pass the psn wey bite bite am Sad

Posted: at 3-03-2014 08:55 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 3-03-2014 10:40 PM (10 years ago)
(f)
Grin Grin Grin na true u talk o. I don tire sef, the madness too strong

Posted: at 3-03-2014 10:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 4-03-2014 06:32 AM (10 years ago)
(m)
You see am ba
 Lips Sealed

Posted: at 4-03-2014 06:32 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 4-03-2014 12:30 PM (10 years ago)
(f)
where is omomarty?
Posted: at 4-03-2014 12:30 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 4-03-2014 12:31 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  3-03-2014 08:55 PM
Dacutest. Care for only me don't care dem
U see jossy body Roll Eyes na wound wound wound full in body
If he bite am is not new
The only prob wey dere na in be the madness
Cos he go run mad pass the psn wey bite bite am Sad
no try am dacutest in go use u do ritula hmmmm
ur eyes go soon open Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
i talk anythin?
Posted: at 4-03-2014 12:31 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- DaCutest at 6-03-2014 08:58 AM (10 years ago)
(f)
Thank u for caring. Dnt worry. I get enough juju myself

Posted: at 6-03-2014 08:58 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 6-03-2014 10:54 AM (10 years ago)
(f)
ok u dey serve for zeigbo shrine?
Posted: at 6-03-2014 10:54 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-03-2014 01:27 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  4-03-2014 12:30 PM
where is omomarty?
she's at home
U won give her the money wey u owe her  Roll Eyes
Debtor Angry

Posted: at 6-03-2014 01:27 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 6-03-2014 02:40 PM (10 years ago)
(f)
make i talk?
Posted: at 6-03-2014 02:40 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 7-03-2014 11:15 AM (10 years ago)
(m)
I dey hear all d things wey una dey talk for my back
Posted: at 7-03-2014 11:15 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 7-03-2014 11:17 AM (10 years ago)
(m)
Dacutest, i dey cm for u. I dey lab dey prepare ur medicine.
Posted: at 7-03-2014 11:17 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 7-03-2014 11:58 AM (10 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
kuku give am injection
Posted: at 7-03-2014 11:58 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 8-03-2014 06:25 PM (10 years ago)
(m)
Evn u wey dey laff, make una wait for me
Posted: at 8-03-2014 06:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-03-2014 09:07 AM (10 years ago)
(m)
Evil

Posted: at 9-03-2014 09:07 AM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 10-03-2014 02:35 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on  8-03-2014 06:25 PM
Evn u wey dey laff, make una wait for me
taaaar no try me oooo
na bowleg one hand Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 10-03-2014 02:35 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 12