Timaya arrested for disrupting peace in church (Page 3)

Date: 28-08-2009 9:03 pm (14 years ago) | Author: King Samuel O Dguy
1 2 [3] 4 5 6 ... 12
- sleak at 29-08-2009 03:37 PM (14 years ago)
(m)
Na fly wey no dey hear something na him dey follow dead body enter grave................Seh they told him she was a criminal, bt he didnt listen...............Wat a shame, awhole big boi Timaya.....Haba....dis one bad oh.......Njamaaa take it easy oh, Dat guy over love you oh...........
Posted: at 29-08-2009 03:37 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- claimsdon at 29-08-2009 04:24 PM (14 years ago)
(m)
wait dat church name dey make me tire oooooo JEHOVAH SHARP SHARP na wa for church way d town dis days oooooooo,,,, timaya u fail sha why u go enter church go dey fool urself abee your publicity don dey enter ur head way u nor dey fit reason wella again anyhow sha if empress why go dey play with timaya heart na u nor get consence any how sha dem mama soulja fail
Posted: at 29-08-2009 04:24 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- jogurl at 29-08-2009 04:49 PM (14 years ago)
(f)
yawa don gas 4 dem head ooooo
.....u c na em make me talk say all dis babez wa dey carry man heart 4 head becos of money.....na baba GOD go ask them qusetion bcos e don 2much 4 dem...
Posted: at 29-08-2009 04:49 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- kabirusalihu at 29-08-2009 04:53 PM (14 years ago)
(m)
Timaya, abeg show respect in d house of god......................................
Posted: at 29-08-2009 04:53 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- bhpac at 29-08-2009 04:57 PM (14 years ago)
(m)
Timaya was only acting sharply knowing anything is porsible, in such an arena, i guess the slogan in such a church will be no slaking.......i guess he is a member so he knows how things get down sharply there,......slack and get left behind will be there wellcome message. Grin;D;D;D;D;D;D
Posted: at 29-08-2009 04:57 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- yincus at 29-08-2009 04:59 PM (14 years ago)
(m)
papa egberi 1 you phyuk-up even though u still love the omoge no bi to take that stupid action of going to church to fool ursef, i think say u know some of the baby pals and some of her bros who u can easily explain how empress love fire dey burn in ur heart which i am sure they can help you turn back the hand of time, rather than going to that extent of making noise to create nonsense in the house God men i dey expect you to practice what you preach in your songs. i hope youre not decorating ursef with bad rank, my ppls use to say that omoge husband 1001 the one ontop is the real husband so the other 1000 are just waka pass, so if empress say she don tired let it be, as a man no matter how you feel cheated or been used just know that she is not meant for let her go with the little things u gave her b/4, love no by force, as ogbonge celebrity at snap of a finger many omoge will rush in 4 u to choose ur choice. papa egberi respect God and your music carrier. well my advice for is that you should go back to that same church and ask for forgiveness 4 ur wrong conduct why i say this is for ur own dont let any man of God decree a negetive words into ur life cos u dont know where all this so called man of god acquire their power from. Sad Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 29-08-2009 04:59 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Adegoke09 at 29-08-2009 06:15 PM (14 years ago)
(m)
Unbelieveable, Timaya, need to fear God no matter what ..............
Posted: at 29-08-2009 06:15 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- erasokafor at 29-08-2009 07:22 PM (14 years ago)
(m)
This is just awful.but smfin is wrong hr.first is 'exlover',2nd is 'gettin married' n third is 'stolen money n car keys'.if the caption is true"exlover" then timaya is nt meant 2 b jelous,but if they are stil dating,then i can undstnd.but 4 dis situatn,d 2 of them lack sm manner.empres leavin her seat knew she had done sth wrong but timaya disgracing himself is anoda drama.but d two hu dubious xters.damn them
Posted: at 29-08-2009 07:22 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Earlycame1 at 29-08-2009 08:50 PM (14 years ago)
(f)
jehovah sharp sharp??? Lmaoo brb..

Posted: at 29-08-2009 08:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- meczytimber at 29-08-2009 10:11 PM (14 years ago)
(m)
see the church name, abegi na dem sabi. abeg NEXT

Posted: at 29-08-2009 10:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jogurl at 29-08-2009 10:17 PM (14 years ago)
(f)
woah,come 2 think of it,Timaya as hiz own fault........4 goin in2 d church n actin d way he did bt my dear Empress,hw come u kn dat church?Huh? JEHOVAH SHARP SHARP.....na woah 4 waya road,nothin wa man pikin no go c 4 diz life....omo,Empress u no try at all Grin Tongue
Posted: at 29-08-2009 10:17 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- rosearch at 29-08-2009 10:35 PM (14 years ago)
(f)
Bros u try.  Nollywood show  Grin
Posted: at 29-08-2009 10:35 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- laniran at 30-08-2009 02:34 AM (14 years ago)
(m)
That's a show of immaturity.na d video (remix)of ogologoma im go shoot 4 church?
Posted: at 30-08-2009 02:34 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- goostan at 30-08-2009 04:40 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sim80 on 29-08-2009 01:01 AM
what ar hell is wrong with that timaya....amean....dats babaric and absolutely non ergonomical,......anyway let me stop dia sha!!!


timaya fukup big time...atleast him 4 respect GOD small....maybe na satan pikin him b.  4 dat 1 den call express, na big thief she bi.
Posted: at 30-08-2009 04:40 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- goostan at 30-08-2009 04:41 AM (14 years ago)
(m)
timaya fukup big time...atleast him 4 respect GOD small....maybe na satan pikin him b.  4 dat 1 den call express, na big thief she bi.
Posted: at 30-08-2009 04:41 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Emmy4good at 30-08-2009 05:53 AM (14 years ago)
(m)
Oooh God has mercy upon your kids. Please can someone tell me what give so call Timaya the liver the oteslitic to enter inside Baba house with devil mind mean Timaye you where my best Artist as of few months ago. For you to enter inside Church and phyuk up…….if not for one thing I will say you are stupid. Come to look at it Empress Njamah is not you wife nor still your girl friend so you don’t have any right to accuse her of anything coz what have happened has happened you did it all in the name of love what of if she count how many times you have slept with her and tell you the bill will you pay? Let me not hear you singing any pop Gospel song again in life.
Posted: at 30-08-2009 05:53 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- Misyaski at 30-08-2009 08:20 AM (14 years ago)
(m)
nawao 4 dat kin church
Posted: at 30-08-2009 08:20 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- big_jmoney at 30-08-2009 08:52 AM (14 years ago)
(m)
oh njahma i love u eeeh....some ppl say u be tolo tolo u dey waka everywhere dey go...some ppl say u be Ole....Timaya na u still talk am..yet u no use ur head,...u be my man shun ooo but u don phyuk up...wen u come PH we go reason on how im go be....lol
Posted: at 30-08-2009 08:52 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- vedette at 30-08-2009 09:12 AM (14 years ago)
(m)
Timaya, I don't blame you. but u should have investigated b acting. They say trust but at leastu need a reason to trust. take it easy sha. What the hell are they even looking for in jehovah sharp sharp?
Posted: at 30-08-2009 09:12 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- joseph3435 at 30-08-2009 09:14 AM (14 years ago)
(m)
ITS A SHAME THAT EMPRESS WILL DO SUCH A THING TO A GUY THAT REALLY LOVES HER, MORE SO TIMAYA YOU phyukED UP BY DISGRACING YOUR SELF IN CHURCH, BUT GUY NO GREEOOOO COLLECT YOUR MONEY AND YOUR MOTHER,....DONT YOU KNOW ALL THIS ACTRESS ARE NOT SINCERE...TIMAYA SELF YOU SUPOOSE DON WAKE UP AND LIVE IN THE WORLD OF REALITY AND NOT DREAMS Roll Eyes
Posted: at 30-08-2009 09:14 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 12