Mennnn! that church name get as ebee, TIMAYA phyuk ENOUGH, u beta ask God 4 4giveness, if not JIHOVA NO GO DEY BY UR SIDE Againoooo. Posted: at 5-09-2009 04:04 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adazalator at 5-09-2009 06:03 PM (15 years ago) (f) omo no b small tin oooooooooooo. d kind names of church wey dey naija now i no understand o. na oonly god go help us. lol Posted: at 5-09-2009 06:03 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Guy....Timaya now looks like T pain..infact i tot he was T pain at first Posted: at 5-09-2009 06:17 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
derbi at 6-09-2009 11:16 PM (15 years ago) (m) JEHOVAH SHARP SHARP .......NA WAH OHHHHHHHHHH
WHICH KIND CHURCH BE THAT ONE SELF
so u never ear of am befor, na better church wey u fit marrie any time without, too many question them go wed una chap chap even befor timaya come Posted: at 6-09-2009 11:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
derbi at 6-09-2009 11:45 PM (15 years ago) (m) i go waite for him new abum maybe him go crye comeout trough the new abum, waithing woman do ham, him be sing ham say,, one aunsa go dey marrie bayosa na so him soppose to be o e,,, i am sure those two corporate are boat from bayosa i am sure that why timaya is not happy about that it may be that why he go and make some casala and those corporate were even smatter and they run down to jehova chapchap and wed chap chap b4 timaya came  well i wich them happy married life. Posted: at 6-09-2009 11:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hearthrob at 7-09-2009 11:26 AM (15 years ago) (f) Make una read the story well, Timaya hear say na the girl wan marry, but na her friend marry, all the same, Timaya phyuked up big time, he shouldn't have disgraced himself like that being a star, he needs to be purnished for that and at the same time the girl also phyuked up being an artist a star at that, shouldn't have stooped herself so low in stealing. Gush. Posted: at 7-09-2009 11:26 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
TIMAYA live dat gurl alone, cos women r very terrible, she fit arrange uuuooo Posted: at 7-09-2009 05:37 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bio49ice at 7-09-2009 10:25 PM (15 years ago) (m) nah wah oh.carry relationship issue go churchhhhhhhhhhhh Posted: at 7-09-2009 10:25 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
amalex at 9-09-2009 12:43 AM (15 years ago) (m) Well, such is LIFE,,,,,,,,,U win some nd loose some.........I believe dey ar both matured nd know what best 2do............WHAT A SHAM.....................EMPRESS & TIMAYA,,,,,,,,,,,,,Hmmmmmmmmmmmmmm,,,,,,,,,,PLZ PRAY HARD........... Posted: at 9-09-2009 12:43 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
terhile at 11-09-2009 02:37 PM (15 years ago) (m) Timaya should nt hav don that in the Church nown! he should raelise that gurls of 2day are after money ha. Posted: at 11-09-2009 02:37 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
 o boy u too murch 4 dat now mak u non go spoel ur name b/c of woman hooo make u take am easy make ogologo 4 stil dey ur side. Posted: at 11-09-2009 04:47 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
dupvic at 26-09-2009 11:19 PM (15 years ago) (m) Timaya may God forgive you for the sacrilege. Posted: at 26-09-2009 11:19 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Casoul at 28-09-2009 05:33 AM (15 years ago) (m) okay oh! Posted: at 28-09-2009 05:33 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shame on TIMAYA. Posted: at 28-09-2009 11:53 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
ugurucandy at 29-09-2009 12:41 AM (15 years ago) (f) that guy is wired, he got every ugly fink round him, e make me sick. Posted: at 29-09-2009 12:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
martin24 at 30-09-2009 12:35 PM (15 years ago) (m) bros u did well by reporting to the police but not in the church plz not there becos it it the house of God . ok? just cam down and do it in the right way and every one will be on ur side. Posted: at 30-09-2009 12:35 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abaka at 2-10-2009 01:36 PM (15 years ago) (m) Timaya is not only an idiot, he is so uncouth, full of egocentric tendencies. E be like say egbo don take dominion 4 the kingdom of his reasoning... Posted: at 2-10-2009 01:36 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
TIMAYA NA IDIOT TO ENTA CHURCH GO DO NON-SENSE BCOZ OF OWMNA.......... AND THAT CHURCH SELF NA WETIN BIBLE DON TALK DE COM OUT 2DAY..WETIN B JEHOVA SHARP-SHARP? Posted: at 3-10-2009 03:48 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
kouga at 4-10-2009 01:26 PM (15 years ago) (m) na waoo, make timaya no go spoil his good name oooh. Posted: at 4-10-2009 01:26 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kouga at 4-10-2009 01:54 PM (15 years ago) (m) what about kafee is timaya love no dey KOKOLOKO again for her. that makes him to went to church to blow his ex_girlfriend? Posted: at 4-10-2009 01:54 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |