This is not joke oooo

Date: 31-03-2014 10:40 pm (10 years ago) | Author: rashy jones
[1] 2
- at 31-03-2014 10:40 PM (10 years ago)
(m)
Someone  tell me say dem don ban am simply bcos him post topic wey dem don post b4...I mean does that make any sense?..Nigerians wit their over do and over sabi,well I just dey thank God say no b only nigeria b d country wey dey dis planet I swear we 4 dey suffer pass dis...I mean if someone posted a topic that's been posted b4 d post should b removed immediately...are u people looking 4 more members or u want to reduce d members on naijapals?so let us kno wich one u guys want to do so we can find our level...so do u guys kno anyone that he's or her job on dis site is too ban people ? I kno say no job 4 naija so no b their fault...

Posted: at 31-03-2014 10:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
- Aalladinn at 31-03-2014 10:50 PM (10 years ago)
(m)
we nid girls wit big booooty nt phsyco / pls invite more girls.

all d ladies in dis forum are all disvirgined / i nid virgin girls wit big hips nd chest  Cool
Posted: at 31-03-2014 10:50 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 1-04-2014 11:18 AM (10 years ago)
(f)
madnesseses=================================>
Posted: at 1-04-2014 11:18 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 1-04-2014 01:31 PM (10 years ago)
(m)
Since i knw Aalladinn, na only today he talk sense. 
Posted: at 1-04-2014 01:31 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 1-04-2014 02:03 PM (10 years ago)
(f)
gay patner
Posted: at 1-04-2014 02:03 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 1-04-2014 04:44 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: brightossy on  1-04-2014 01:31 PM
Since i knw Aalladinn, na only today he talk sense. 
abi , no virgin again for dis forum .
their body too dey do dem yoriyori
Posted: at 1-04-2014 04:44 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 1-04-2014 04:45 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on  1-04-2014 02:03 PM
gay patner
come make i show u for bed
Posted: at 1-04-2014 04:45 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 1-04-2014 05:26 PM (10 years ago)
(f)
kwakwakwakwaa. Aarradin, u yeye no b small oo. Kikikikiii. I dey laf lyk generator wey get gonorhea
Posted: at 1-04-2014 05:26 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 1-04-2014 07:22 PM (10 years ago)
(m)
 Huh?
Na so Ghanian pple dey laff
Psn no go quickly know if they don mad
Aalladinn no mind that black charcoal Missispanky
Come make i give u babe
I mean beta babe

Posted: at 1-04-2014 07:22 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- Aalladinn at 1-04-2014 10:29 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-04-2014 07:22 PM
Huh?
Na so Ghanian pple dey laff
Psn no go quickly know if they don mad
Aalladinn no mind that black charcoal Missispanky
Come make i give u babe
I mean beta babe
i no want imbecile like rakelly o / cause na so so imbecile full ur area
Posted: at 1-04-2014 10:29 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Aalladinn at 1-04-2014 10:31 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: missispanky on  1-04-2014 05:26 PM
kwakwakwakwaa. Aarradin, u yeye no b small oo. Kikikikiii. I dey laf lyk generator wey get gonorhea
na HIV u get no b gonorea / no cure for u .

i knw say na from zeigbo body u contact am
Posted: at 1-04-2014 10:31 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amaight at 1-04-2014 11:13 PM (10 years ago)
(m)
I no sure if all of una chop @ all 2day
Posted: at 1-04-2014 11:13 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 1-04-2014 11:25 PM (10 years ago)
(m)
nkeiruka and azuka should locate me for proper deliverance
Posted: at 1-04-2014 11:25 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 2-04-2014 10:36 AM (10 years ago)
(f)
Quote from: Aalladinn on  1-04-2014 10:29 PM
i no want imbecile like rakelly o / cause na so so imbecile full ur area
Ajanni must hear this Cry Cry Cry Cry Cry Cry
Posted: at 2-04-2014 10:36 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- yettyness at 2-04-2014 09:08 PM (10 years ago)
(f)
hmmmmm.
Posted: at 2-04-2014 09:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 2-04-2014 10:58 PM (10 years ago)
(f)
kisskisskisskissss
New lafta
Posted: at 2-04-2014 10:58 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- missispanky at 2-04-2014 10:59 PM (10 years ago)
(f)
kisskisskisskissss
New lafta
Posted: at 2-04-2014 10:59 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Amaight at 3-04-2014 04:37 PM (10 years ago)
(m)
So na kiss u dey kiss now huh?
Posted: at 3-04-2014 04:37 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-04-2014 05:58 PM (10 years ago)
(m)
I dey go call wakawaka come

Posted: at 3-04-2014 05:58 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 3-04-2014 06:17 PM (10 years ago)
(m)
i pass jeje

Posted: at 3-04-2014 06:17 PM (10 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2