Someone tell me say dem don ban am simply bcos him post topic wey dem don post b4...I mean does that make any sense?..Nigerians wit their over do and over sabi,well I just dey thank God say no b only nigeria b d country wey dey dis planet I swear we 4 dey suffer pass dis...I mean if someone posted a topic that's been posted b4 d post should b removed immediately...are u people looking 4 more members or u want to reduce d members on naijapals?so let us kno wich one u guys want to do so we can find our level...so do u guys kno anyone that he's or her job on dis site is too ban people ? I kno say no job 4 naija so no b their fault...
Posted: at 31-03-2014 10:40 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Aalladinn at 31-03-2014 10:50 PM (10 years ago) (m)
we nid girls wit big booooty nt phsyco / pls invite more girls.
all d ladies in dis forum are all disvirgined / i nid virgin girls wit big hips nd chest
Posted: at 31-03-2014 10:50 PM (10 years ago) | Gistmaniac
ExpertTbright at 1-04-2014 07:22 PM (10 years ago) (m)
Na so Ghanian pple dey laff Psn no go quickly know if they don mad Aalladinn no mind that black charcoal Missispanky Come make i give u babe I mean beta babe
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
Posted: at 1-04-2014 07:22 PM (10 years ago) | Hero
Aalladinn at 1-04-2014 10:29 PM (10 years ago) (m)
Quote from: ExpertTbright on 1-04-2014 07:22 PM
Na so Ghanian pple dey laff Psn no go quickly know if they don mad Aalladinn no mind that black charcoal Missispanky Come make i give u babe I mean beta babe
i no want imbecile like rakelly o / cause na so so imbecile full ur area
Posted: at 1-04-2014 10:29 PM (10 years ago) | Gistmaniac